@osborn.comics: Bring business to ppl at the TOP🧏🏿‍♂️🏧

Osborn Comics
Osborn Comics
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 30 July 2026 09:18:48 GMT
55763
7346
221
172

Music

Download

Comments

maxgee0607
Mr Marx :
Always go straight to the point
2026-08-03 13:59:30
0
perrypoppi2
perrypoppi2 :
God bless you bro, “people no dey give who need am , na d ones wey no need am na dem dey collect more “💯💯💯💯🙌
2026-08-03 05:52:24
0
buchhii_
buchhii_ :
U go think say na content
2026-08-03 15:58:24
0
chijiekwu_slyboot
Slyboot 🇹🇷 :
Once u bring bill,, d person don Dey look u less automatically
2026-07-30 19:22:50
406
bigmood243
BIG MOOD🤖🪐 :
so that the rich man no go run😂😂😂
2026-08-02 05:52:16
0
ekenso0
Ekeson :
Him billing you na self defense
2026-07-30 17:43:41
196
danny_maxfamily01
Üňťõ Mâx Fâmïłŷ🚀✨ :
This video needs to go viral gee
2026-07-30 12:57:42
175
oforagoziri90
Oforagoziri :
my biggest flex be that o nobody fit come out say i don bill him or her 😂
2026-07-30 13:30:47
104
jennykaycee
Jenny Kc :
So men dey bill men?🤣🤣🤣🤣…
2026-07-30 18:20:56
44
nkem___1
Account Not Found :
Them no Dey bill them, Just discover and rebrand wetin them like
2026-07-30 16:36:45
63
2paqcomics_
𝟐𝓹𝓪𝓺🤖 :
U no need beg around dem even if u no get
2026-07-30 18:00:26
74
may.weather63
May Weather :
Bro I don learn alot from your videos. 💯💯
2026-07-31 13:52:46
5
larry.jhey20
Larry Jhey :
No be play ooh Them no dey bill rich people make them no look you less😁
2026-07-30 16:07:36
30
francobarelcee9
engrfrank :
even borrow self i no da borow i just thank God for always providing
2026-07-30 20:25:38
22
jah_bless1999
JAH BLESS💔 :
Rich people dey buy ice cream and snacks e no easy anywhere 😂😂 na unnecessary things you go hear 👂
2026-07-30 21:01:08
6
kingpaul472
King Paul :
That’s the fact but many people don’t know about it, when you see person where big pass you no bill am, just Dey look for something where go keep the friendship tit
2026-07-30 12:02:39
40
gloriousbabe4
Glorious babe 🦋 :
Wait guys dey beg each other 🙂‍↔️🙂‍↔️🙂‍↔️
2026-07-31 08:16:48
6
big.capital71
BIG CAPITAL ♌️🤍 :
Oga put your phone for dnd nah, your notifications Dey spoil the video
2026-07-30 21:22:51
13
relatableshit011
relatable :
Omo billing de spoil relationship no matter the bond
2026-07-31 10:10:01
5
strikerfx1111
STRIKER FX⚡✈🚀 :
no billing more respect ✌
2026-07-30 16:40:59
12
manlikezillyyyy
manlikezillyyyy :
Once you bill me I don hate you be you family, friends, anything you be once you bill me I don hate you and I know fit see any better thing from you cause I go be like you de bill me always
2026-07-31 05:28:19
7
soe_0147
S•O•E🎖 :
Bros I dy bill everybody even when I guide😂
2026-07-30 21:50:52
24
legit115
LEGIT🌹✅ :
I gat fwends way dey abroad….dem know I no dey even chat them…talkless of billing
2026-07-30 20:57:49
6
orjijohn8
God is great8 :
I will be the last person to ask someone money 🔥🔥🔥 even if I no get📌 self respect matter's alot📌
2026-07-30 19:18:42
8
To see more videos from user @osborn.comics, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About