Nah this I Buy Akara I Buy Akara they funny me pass 😂
2026-07-30 22:05:22
151
Larryoxide Homes 🏠 :
E use scope escape ni oo 😂
2026-07-31 12:14:07
2
KELLY KEFF :
So you leave them enter car 😂😂
2026-07-31 07:30:00
43
Ab_cash411💙🦅 :
Eiye get Canada funny me😂
2026-07-30 22:48:10
59
MikeOfAsaba :
This portable na very smart mad man, upon the chaos he caused and stirred up their morale, he use body movements deceive them, turn the other way enter motor.
coordinate ur brothe, deliver ur brother, baba jakpa
2026-07-31 06:56:40
4
youthbaale1 :
How many of una don watch that video wey thief unbox him cutlass take pursue cameraman😂😂
2026-07-31 00:45:03
47
Chichiokore :
Omo portable no wan share Shingban
how to escape crowd
2026-07-31 13:15:54
2
Mr Max.231 🏆💛🏆 :
You done use style run😂😂😂
2026-07-31 14:35:00
1
kennyy417 :
Thank God say I no mis waka sha, wetin be this 😂
2026-07-31 03:40:06
16
Williams Zino :
For 2026?????
2026-08-01 12:20:09
1
jose_alves738 :
I buy akara here,I buuuuuy akara here 😂😂😂😂
2026-07-31 09:54:25
1
Oluwadamilare🥹 :
For 2026😂
2026-07-31 07:13:35
3
❤️🌺LYTA🌙🌺 :
For 2026
2026-07-31 13:05:05
0
p.jude :
Portable all the way 1m who is inn
2026-07-31 17:51:23
0
No pain💔 no gain ❤️💯 :
I buy Akara o lord 😂
2026-07-31 10:20:59
2
Olumide Owolabi :
i need to know this boy adviser
2026-07-30 20:04:26
5
Pappy 🎼🎤🎧 :
Nah the worst thing way done happen for music industry be this 😂😂😂😂
2026-07-31 11:11:34
2
ZEELY OF GOODLIFE :
So you leave them enter car 😂😂
2026-07-31 11:19:12
1
Frankie🫥 :
So all this anti cutism no go see this one arrest ooo , na young boy way Dey manage he life the go Dey harass for road
2026-07-31 01:45:20
1
olashile omoakin :
wetin b d purpose of anti cultism again?
2026-07-31 08:57:09
0
GRACEBOY 231❤️ :
Anytime I Dey watch portable videos na to just turn the volume down immediately 😂😂😂😂
2026-07-31 10:31:12
2
To see more videos from user @facetvfrica, please go to the Tikwm
homepage.