Fact…..i do say it……e qet some dressinq wey i no qo fit wear for now…….Person qo drip finish con dey fly bike…..nahhh……medium drip for now……GOD qo do am sooner
2026-07-31 09:47:46
5
prudence_UIUX :
since when i buy motto i never buy new clothes 😢
2026-07-31 05:12:07
182
mr.bobby411 :
Some kind movement need Fsport guy💔
2026-07-30 19:01:12
562
Silver 🪙 IBN 😎 :
I swear 🥰😂😂🥰🥰🥰🥰
2026-07-31 09:37:07
1
Aji :
God remember me 🙏 🚘
2026-07-31 08:05:35
1
💔🥀 :
I swear make I buy my RX350 Fsport first
2026-07-30 19:40:43
216
King David 👑 :
no be lie
2026-07-31 08:33:28
1
Princewill :
So we all dun accept say car na car Abi ? 😂
2026-07-30 23:49:47
33
EMMY ZION GLOBAL :
Ah swear
2026-07-31 08:05:04
1
BIG STORY :
I swear make I buy my RX350 Fsport first
2026-07-31 01:02:19
1
Büïkëm :
I no fit wear shoe dey Waka nah y I no dey buy am 😭😭
2026-07-31 01:12:32
51
Chineks Auto :
2019 RX350 Fsport go fit you oo
2026-07-31 06:08:41
6
MAGICAL🧙🪄 :
Wetin do bike if no be peer pressure 😒
2026-07-30 20:50:40
20
🦋HOLY💙🦋SON🌎🦅 :
Small time 🚀I bless you 🫵🏼
2026-07-30 23:52:29
6
🇳🇬vincent🇬🇧 :
Another thing be say as we go later buy the moto make we no lack money to maintain the moto o
2026-07-30 23:17:24
8
🌸 :
U will buy ijn amen 🙏 😌 tag me when it happens
2026-07-31 03:02:11
7
Ask_of_Impactor :
You go buy am
2026-07-30 21:25:38
11
ruona🤑 :
Not, if i buy ❌
When I buy ✔️
2026-07-30 22:26:31
8
Mavin Nnadozie :
If I buy car, drip go cry for my hand walahi
2026-07-30 22:17:23
7
BLACK :
Ah Don put myself under house arrest since last year
make una give me two more months
just two months
just give me two months 🥲
TWO MORE MONTHS!
2026-07-31 06:10:42
5
Charles 30bg :
Nah wetin I dey reason since how I go take wear corporate dey fly Ebike go do my defense 😭
2026-07-30 20:46:21
13
EMMY MONEY 💰 🦅 :
Nd Accord 014 model go fit u for this kind settings 😊
2026-07-30 21:20:29
6
To see more videos from user @oluwastarbobo, please go to the Tikwm
homepage.