sometimes I go just enter my transaction history in and out and I go belike,na me spend this money abi them da lie. all those small small 500k,1m debit before you know month end money don long.
2026-07-31 13:16:26
0
Omah 🖤🏀🤍 :
Omo till now I never remember Watin I send this money for😭😭
2026-07-31 09:15:36
370
DML ❤️ :
My own na 6200 Emma guysss 🥲😀
2026-07-31 16:50:49
0
Abundance :
wetin make me send fahid musa N12,400 by 2:32 am
2026-07-31 11:14:34
1
PH IL IP :
the money no reach here oo😂
2026-07-31 02:30:29
184
Philip📿🍀 :
😭😭 you do giveaway na
2026-07-31 07:00:02
173
A D E :
Till this moment, I no know watin I buy wey make me send this bruda 3bay 🥺🥺
2026-07-31 05:25:09
556
NZE_EZENWA :
I never checked my transaction in my life
2026-07-30 18:34:47
188
𝕄 𝕌 ℕ 𝔸 ♀️☘💫 :
lol 😂, wetin be this
2026-07-30 21:18:32
262
𝕯͡𝖗͡ 𝖕͡𝖆͡𝖎͡𝖓͡🧞 :
I still dey find this person 😭
2026-07-31 09:19:50
70
Game boy😏😏 :
guy U dey risk U mental health ohh😂😂😳
2026-07-30 16:33:02
75
Kesh :
E go far ooo 😂😂
2026-07-31 16:14:52
8
Blaq Fazz💫🚀 :
Wettin I use this money do 😭
2026-07-31 09:52:26
19
CEO 💪🤕 :
am single
2026-07-31 11:14:20
8
Adaugo 💕❤️ :
Me wey Dey find 300k make I use run something ,,I go my transaction history Dey see 300 plus,,, like howww 😩who Dey spend my money ?
2026-07-31 05:43:24
30
Adonis :
like why I dey send 7200 to one Agatha Rufus on a Sunday morning around 6:32am
2026-07-31 05:39:12
5
unku_tony_ :
I nearly craze ooo I come remember say I do POS name just Dey too random almost tot I was scammed
2026-07-30 18:36:06
28
Chicken foot 🦶🏾 :
Guy so u later notice the transfer bro because I bin surprise as I receive alert
2026-07-30 21:45:31
6
11billion gang :
No dey go there oga 😂😂, BP go do you ooo😂😂😂
2026-07-30 15:58:01
8
To see more videos from user @uzebe_7, please go to the Tikwm
homepage.