What about all the millions people wey press follow for him,all the people wey they like your post reach thousand like,all the people wey dey double tap on live video…Omoh
2026-07-31 09:26:11
0
Oshimiri Atunu1 :
If Davido come with camera man you go bounce him camera man back ??
2026-07-30 17:22:05
417
🍓💎💙Alaefuna Sunday 🇬🇧 :
like this guy
I don day vex for am
2026-07-31 19:44:24
0
Mumuni Abdul nasiru :
Your wedding rules are more difficult than how to get American visa
2026-07-30 20:09:57
190
oguntoyedamilola :
But u carry camera man go soso’s wedding
2026-07-31 19:28:23
1
⛷️ :
Which kind wedding be this so person nor fit come with wife
2026-07-31 07:18:45
96
MUMMIE👅 :
Ɛta is a bombalastic power which comes from onipa dasanii trum. Examples: puii , tuiii, purrrr,gum, foosh
2026-07-31 20:27:12
0
CHILA_VERT 🦁🦁 :
shey na after tomorrow we go rest for this wedding
2026-07-31 10:08:46
30
onyinyestanley :
you're not serious, someone cannot come with the wife?
2026-07-30 21:11:51
63
paul :
It will shock you that day you won't see anybody
2026-07-31 07:46:59
44
juniorjb05 :
Oga rest na u go first do weddings Abi way tin 😁😁😁😁😁
2026-07-30 23:23:53
17
Ice 🧊 :
This boi go show Nigerian shege if den put am for president
2026-07-31 13:42:55
5
…💫✨ :
Hmmmmmm🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-30 21:29:59
0
Djriskypaul :
omo this your marriage is on different level oo the rules are too much wetin happen
2026-07-30 17:55:32
78
emmanueljoseph68353 :
when you go so so wedding didn't you carry a camera man????
2026-07-30 22:16:22
14
ØLÄ❤️🇩🇪🇨🇭 :
Omooor e go far ontop wedding 😏
2026-07-30 22:28:53
18
Giftny :
omo eh this your weeding sef
2026-07-30 20:01:11
16
youngboss :
See you after the wedding
2026-07-31 11:34:08
5
🕷️reallife0💥 :
Lowkey dis guy get sense
2026-07-31 02:42:42
9
To see more videos from user @fabbymedia12, please go to the Tikwm
homepage.