opportunities choke for island. but the cost of living na hell, u can randomly come across Wizkid or burnaboy and them fit dash u money or change your life once. u will meet people that matters a lot.
2026-07-30 22:24:48
3
TEE KENNELS IKORODU FARMER :
abeg o lets not cast the joy we have in ikorodu to them
2026-07-30 19:32:17
0
jellyroll :
Any ikorodu people here 😍
2026-07-31 11:34:56
0
PHEMMY_CONCEPT01 :
Abeg where you for dey get your cap
2026-07-30 21:54:18
0
ALARAPE 🪖 :
It’s actually five divisions, abbreviated to IBILE (Ikorodu, Badagry, Ikeja, Lagos Island and Epe).
2026-07-30 22:40:59
1
Walebabs :
I tell person wey Dey Ikotun say nah ikorodu I Dey stay e Dey laugh me until e come visit me I show am rent receipt werey foh 😂. When I go visit the werey nah 800k rent e Dey oh 😂 😹😹😹
2026-07-30 16:44:55
7
Lanre🪢 :
Fact
2026-07-31 10:12:41
0
onimama-zoids :
main land get about 10 divisions, where ayobo, abule egba and iyana ipaja division dey?
2026-07-30 20:25:20
0
Akinyemi Rildwan :
Na 5 divisions sef
2026-07-30 18:53:22
0
Akinyemi Rildwan :
Ikorodu, Badagry, Ikeja, Lagos Island and Epe😂😂😂😂
2026-07-30 18:55:00
1
Jabita :
He say ikoroduan 😹
2026-07-30 20:28:35
0
Olami Omo Egba :
True true Ikorodu is the best just Dey wine yourself no think wisely
2026-07-31 16:08:18
0
Texas thighs :
🥰🥰🥰
2026-07-30 19:26:18
0
ADENIYI :
💯💯💯
2026-07-30 22:09:42
0
Gabitomy :
💯💯💯
2026-07-30 16:43:22
0
YBA BOY :
👍👍👍
2026-07-31 07:43:27
0
To see more videos from user @peaceyapper_, please go to the Tikwm
homepage.