@ekenenwaboi: Am tired of my Oga 😭💔#viralvideo #igboamaka

Ekene Nwa Boi
Ekene Nwa Boi
Open In TikTok:
Region: BJ
Thursday 30 July 2026 17:32:07 GMT
389020
47198
1518
435

Music

Download

Comments

nwonuchuddydavid
Nwonu Chuddy David :
Me i don go boi boi guy e no dey easy oo after 5 year my oga settled me with nothing
2026-10-24 22:51:33
0
collins.world64
Collins World :
Some go think say na joke oo Buh e happen to me
2026-10-24 15:57:58
0
blessing.success8
Blessing Success :
oga wetin this your boy do you self 🤣🤣🤣
2026-10-24 16:43:12
0
jceeblack
jcee black :
ekene don suffer🤗
2026-10-24 14:09:49
2
sexyberry247
❤️sexy berry❤️🌹 :
ur oga wan buy designer for you 😆😆😆😆😆
2026-10-23 10:58:00
0
gratefulify
Gratfulify :
Keene, how much is your settlement biko. … this man enwero any plan for you😂
2026-10-20 00:33:32
94
.sparrow1992
Blessed Emmanuel :
ekene is your mama aware of what you're passing through
2026-07-31 08:23:28
396
prexyfashion
prexyfashion :
😂😂😂 This boy just Dey suffer
2026-10-24 20:53:29
1
nenye2chike
CHI🥰 NENYE🥰CHIKE.O :
na the heading dey make me laugh 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-25 13:08:08
242
s_xchange
BIG ~SOLO🦅 :
Why ur Oga always like to nod u?
2026-08-24 10:23:42
46
emmanuelcynthia21
Asa💕 :
chaaaai From Ekene Nwa boi To Ekene mechanic is well🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-30 18:36:29
164
amakaamaka598
amaka :
God abeg please give us good Nwa boi I promise you care for him as my own .i love what am seeing 😄😄😄😄
2026-08-25 13:56:13
38
user5845088506710
Mmachi😍🥰😘 :
I de feel your pain Oga 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-25 13:52:11
28
nwaebuchionyinye
chubby queen :
not china na cotonou new market
2026-08-25 13:32:39
18
chijiokeugwuanyiu
@mmiri mara Ugo1of Enugu ezike :
nothing wey ekene never see for this man hand😂🤣 ekene sorry oo😂🤣
2026-07-30 18:27:39
49
foreign7496
FOREIGN :
u must encounter something b4 u become boss
2026-08-07 08:58:34
18
papalegba260
Papa Legba 🚪 🔑 :
Ekene my namesake no fit finish tell people his story as nwa boy!😳🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-08 13:25:02
5
kellysolomon2
Don Kelly :
The most wicked oga on the internet right now 😂😂😂
2026-07-30 23:50:24
24
lillywalterz4
Lillywalterz🦋 :
Ekene how much be your settlement abeg make we contribute am give you, e don too much 😂😂😂
2026-10-24 16:20:33
6
upliftment
Big Ultimate :
where is this market located?
2026-08-24 09:03:03
35
giverscomedy
Givers Comedy :
No worry
2026-07-30 18:18:54
9
oji7561
Chioma Emeka udoye. :
😂😂😂Ekene my brother, hope nobi 10 yrs , your parents say you are going to stay in dis man, because that 10 years will be hell for you
2026-08-25 08:22:31
9
frankbanks67
frankbanks :
But this kind thing Dey happen?
2026-08-29 16:35:22
29
user6137071347966
Akpukaorji Comedy Tv :
better go back this man go kiii you ooo🤣🤣🤣🤣
2026-08-07 07:24:01
12
To see more videos from user @ekenenwaboi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About