If I post this tin for my status nau , I go turn hater 😂😂
2026-07-30 19:26:06
63
Tee🥴✨❤️ :
For ND???? Oya make una go cafe go print the result come out naaa………. Because na paper na person spend
2026-07-30 19:23:57
94
preciouss724 :
E get one boy wey enter school when I dey 100 now I dey 200l the werey dey graduate
2026-07-30 18:53:57
54
dfwpromise2 :
you go dey see little miss graduate 😂😂😂
2026-07-30 20:22:59
0
Blaq Otic💡 :
For ND YES VERY YESSSSSSSSSSSS.
2026-07-30 21:49:35
1
hair by davy 💕👧 :
omo d matter ruff me 😂😂
2026-07-30 19:14:20
1
Giftys Glow♑️🫧 :
Omor leave am for us, we too suffer 😂😂😂😂
2026-07-30 19:12:43
8
R ୧Ne ᥫ᭡ :
Them even signout the same day with HND😂
2026-07-30 20:25:15
10
Isioma 💦🍒📚 :
This journey wasn’t easy for “ND”😂
2026-07-30 20:08:07
11
Naomi 💎💕 :
Even HND I nor wan hear
2026-07-30 20:13:29
9
💕 GURL LIKE JESSY🌺💞 :
na you pay the school feel 🥰
2026-07-30 19:48:44
6
No#Emotion#Left💔🧑🦯 :
e don do ee
e easy?
they went through hell too....
me sha dey Nd 2 for ubth😂😂
Fr e no easy
2026-07-30 18:49:27
12
JULIANA 🦋🎀💕🌹❤️ :
You rest jorrrr una Dey make am Dey like say the ND na primary school certificate do you know what it takes to get that ND some carry over nor let dem finish some get accident alone the line some drop out sef and you think is easy oya na if e easy make all the undergraduate go print the ND certificate
2026-07-30 22:30:03
2
😵𝔣𝔞𝔳𝔬𝔲𝔯𝔦𝔱𝔢😵😵 :
Me I no really know why e dey pain una for body oo nah una money dem tk do am? Abi una no pass through the ND? Abi nah una dey pay there school fee? Mk una let ND rest
2026-07-30 18:59:35
11
Sumwen💕💕 :
Nah from ND them Dey enter HND so all stages needs to be celebrated
2026-07-30 19:41:58
7
mummy_zion24 :
If I post now them go say me wey no go school 💔😂
2026-07-30 21:07:38
0
Bïg Ràÿÿ❤️😎 :
I did it for Nd??😂😂😂
2026-07-30 19:45:27
4
yPřetty ifeølũwå * O🥹💕🥀 :
Thank God say I no do too much for my ND😂😭😂
2026-07-30 21:11:57
1
CYNTHY 🍒✨💕 :
Auchi poly 😭😂😂
2026-07-30 20:48:23
2
wealthworld🦋/ scent of wealth :
Any BSC holder, we have meeting to address 🤭
2026-07-30 21:24:46
1
To see more videos from user @agbalumoboi, please go to the Tikwm
homepage.