I swear money wey go make efcc find me na I Dey find 😅😅
2026-07-31 03:33:46
29
JUWON :
2026-07-31 07:13:19
18
Øluwasëgun❤️🪖 :
That last why ehn 😂so personal 😂💔
2026-07-31 09:07:16
7
☯︎︎𝐓𝐈𝐍𝐗𝐒 𖤍 :
Bro nothing go sup unto BTC
2026-07-31 04:02:09
33
𝐉𝐔𝐒𝐓 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 💔 :
Him say since I know u na wahala u Dey always look for 😂😭🤦♂️💔
2026-07-31 09:07:30
8
•🦇 :
Them no de pick some money oh😂💔
2026-07-31 09:06:18
2
Mike OpoR HighstaR :
FBI and SWAT go find you come… Efcc small for your matter 😂😂😂
2026-07-31 08:52:52
8
Lishman🇳🇬 :
omo, this one na the FEDS go find you oo..😂😂
2026-07-31 08:26:02
4
🌴BIG EMMY 🌴 :
omor that Fund go far goooon
na FED and FBI go find u 🤣
2026-07-31 09:12:13
3
𝑻𝒛✰ :
E go far oo😹😹
2026-07-31 02:31:44
2
oluwashina.001 :
Nothing go do you bro, Euro 💶 not dollars 💵!!!😮💨😳
2026-07-31 08:37:07
0
factor :
I go pick am ooo
2026-07-31 08:29:00
3
kiddo :
Na so my brother way get IS 350 tell me say him and prison na friend say dem fit still carry ham before 2 month reach and no be only one car e get ooo I beg ham make e put me on e no gree 😥
2026-07-31 08:35:44
2
21 Sniper :
Smile you too funny
2026-07-31 05:29:25
1
Veta Derek :
Is like our friendship done end from today Onword
2026-07-31 09:53:36
0
Funfair :
You gat avoid some kind friends oh! Make efcc no carry you before money enter. You’ll be arrested for thinking of accepting not accepting the funds.
2026-07-31 09:21:11
0
To see more videos from user @lastborninkz, please go to the Tikwm
homepage.