Sometimes,Ah Go Jst Sit Down Dey Wonder!! How GOD Take Distribute This Wealth 😒💔
2026-08-02 09:13:36
545
Mc Lindseyvegas1 :
Since the wedding of Peller this boy is trending on my fyp 🥰🥰🥰
2026-08-03 11:46:59
1
Ask of Navalblood01 ⚓⛴️🇳🇬 :
tbis boys are leaving Thier best life
2026-08-02 09:37:28
428
lonely🖤🚀 :
Come I fit dey help you dance for your song you no need to pay me what are friends for😂💔
2026-08-03 10:03:52
0
Shizzayboss omo eko :
Make this boy con sign me abeg😂
2026-08-02 12:48:27
77
Kwambe Barnabas :
This guy just the pop on my fyp anyhow since he attended Peller's wedding now
2026-08-02 11:43:42
104
GOOD BROTHER :
Omo next of King the enjoy oh
2026-08-03 06:14:02
1
Boss iyoo cartel 💯 🤲🥺🇺🇸 :
I hope your music career is going well. Your videos are going viral, and it’s great to see your progress. Keep it up, bro! I really admire your lifestyle. Wishing you more success, bigger achievements, and God’s continued blessings.
2026-07-31 18:45:43
51
Rita Gold :
he is everywhere now 🙏
2026-08-02 21:13:21
1
BigValid_ :
Only father wey Dey put he kids on… Respect Ochacho
2026-08-02 10:42:24
62
Delight💡 :
Let there be light 💡
2026-08-02 19:57:48
1
zavip :
MAN PASS MAN
2026-08-02 11:07:55
1
bigfgedit01 :
And the song 🎶 come sweet 🍬 🥰
2026-08-02 07:39:42
35
Iwe na ewe m😡 :
Omo God Dey do ojoro oh Abi no be him create us?
2026-08-03 02:25:36
2
Gigi junior brother :
I love your music so much I want to be like you I want to like to sing
2026-07-30 20:26:50
18
Rahman king@85 :
You're getting there boy
2026-07-31 03:21:24
34
DON TOM WAKA MAN :
You big boy keep winning 🏆
2026-07-30 22:42:07
5
GODFATHER 👴🏿📿🌴 :
Blessings on Blessings 😍😍😍😍
2026-08-02 05:41:56
4
Rayden_p :
Omo i swear i da think say na Ai since oh.. Omo una papa really settle down give una good lifestyle oh.
2026-08-02 17:32:27
3
kellywyte :
Weldon sir but help us sir abeg even if I be your private barber
2026-08-02 14:59:55
2
SayheytoCHRis :
Once this boy start giveaway join e go get fans many
2026-08-02 09:03:23
0
neyenwa1 :
All I have to say is Omo 😫😫
2026-08-02 16:11:31
1
To see more videos from user @icekingochacho_, please go to the Tikwm
homepage.