I was still at orchid on Tuesday the amount of rides I Dey see for that way alone is alarming say something go sup soonest
2026-07-31 07:47:56
81
Tee🫧 :
Them no fit enter some estate sha …
2026-07-31 08:58:29
67
CHIEF.K 🦅 :
Chai those ones now go miss davido new album 🥲
2026-07-31 07:59:45
417
kompuuta :
Poor man go dey happy say dem no dey this kind position . Meanwhile , is poverty Better ?
2026-07-31 09:13:20
93
Jay :
The worst place to stay for Lekki nah those small Estate wey all the duplex dey share same compound once Efcc come for 1 yahoo boy they will abuse everybody staying in that Estate bcos Nigeria law enforcement agent are lawless set of people. Imagine coming to arrest 1 person then harass all the neighbors even arrest innocent people join.
2026-07-31 12:36:54
1
Accolads💜 :
Omo no gift for some girls tomorrow chai 💔😪
2026-07-31 08:41:00
54
Empress💐🌹 :
Na why people Dey pack comot🤦🏿♀️
2026-07-31 12:02:24
1
Olivia :
As a working guy avoid any environment with more young guys who drive big cars, avoid any area where it looks like people monitor your movement and try dey invest your money and stop inviting girls to your house or if you notice your neighbors too dey carry woman try looking for a new location because it's a matter of time they will come for investigation and you fit be victim. last last you all should avoid scam it's not good.
2026-07-31 09:36:46
20
Uncle Ife :
People wey dey live for Orile no know wetin God do for them. 😂
2026-07-31 07:42:34
52
💔 :
Same time them tak burst us last year Omo 💔🤦🏽♂️
2026-07-31 11:55:27
7
Man Of His Word :
EFCC go to where there’s plenty boys, una no won hear word
2026-07-31 12:27:16
0
International Car Guy😎🚘 :
Dem no reach 😂😂
2026-07-31 12:41:45
0
OSE🥷🏽 :
Them on double light sef😂
2026-07-31 07:55:54
13
KOKO🙂↔️❤️ :
Orchid and police. No peace of mind. Abeg make una hold una thing 😩😂. Na once I pack comot
2026-07-31 11:41:25
2
Mrceo_77 :
Always expected them to be here soonest.
2026-07-31 07:36:48
11
HypelambaToxinouse :
Very useless government is this how EFCC suppose to work so all this fraud politicians are exceptional that’s stupid
2026-07-31 11:12:52
2
sunshine🙌🙌🙌 :
Why the raiding? Why not invite people with cases and freeze their account if they fail to honor the invitation and prosecute them?
2026-07-31 07:49:02
20
.Danti. :
Ahn Ahn Wetin sup
2026-07-31 12:12:22
1
👀👀 :
Chai and month just end 😅😅
2026-07-31 10:57:40
0
Adegbola :
Hope dem no carry Aree Ika , Oba Orchid road 😂😂
2026-07-31 11:27:31
0
BiGE🥶🏡 :
Omo
2026-07-31 11:17:43
0
Cossi Sunshine :
2026-07-31 10:35:52
0
To see more videos from user @cossisunshinetv, please go to the Tikwm
homepage.