@signal.comedy: Abi na me no know

signal comedy
signal comedy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 July 2026 09:22:05 GMT
0
0
725
0

Music

Download

Comments

unlimitedchimaco
Unlimited Chimaco :
You wey lie down dey watch, holding your phone with one hand 🖐🏽 I greet o 😂😂 Can we be friends? ❤️😂
2026-08-06 16:12:59
124
shadi_photography
Shadi :
I only change my sponge when I travel and I forget to pick my sponge 😂😂
2026-08-09 23:54:45
2
deborara21
chima :
Dey no dey change sponge na till e lost
2026-07-31 23:26:31
383
zaiduaminukmb
Zaidu Aminu :
eheyyy correct answer. only if it loss😂
2026-08-09 11:00:19
2
anagi802
Anagi :
Till it gets lost I don't change 😏😳
2026-08-08 22:53:03
1
djnova_x
𝗗𝗷𝗶𝗻𝗴 𝗡𝗼𝘃𝗮🧑‍💻 :
me I inherited my own from my dad ohh and am 27yrs now still using it 😢
2026-08-04 23:55:19
59
slimblaq11
SlimBlaq🦅 👽 :
Gather here if you're expecting the answer 😂
2026-08-09 16:17:02
3
itzsameal436
Itzsameal436 :
I dey use sponge?😁😁
2026-08-09 14:00:50
2
big_akani
big_akani :
Change my sponge keh me wey dey use my own wash my slippers sef 😒😏
2026-08-01 11:50:39
241
chiboi523
DERA💸✨BOY✝️ :
you know I was expecting that answer 😂😂
2026-08-09 11:31:28
11
sirchigo59
SIR CHIGO :
Na until e fall inside toilet system 🤣😅😂
2026-08-04 21:00:45
32
mike.kenzy
Mike kenzy 🇺🇸 :
Before the guy respond I don already answer the question here 😹
2026-07-31 18:58:39
103
jimmyaustin21
user7084217135494 :
Dey no dey change sponge na till e lost
2026-08-09 13:38:04
3
ugwunna.sunday
SUNNY 🧸💕 :
i can only change my sponge if I didn't see it again 😳😳😳
2026-08-09 09:34:30
14
hardys110
Hardy110 :
The only time I dey change sponge be when I forgot it when I travel.
2026-08-07 10:20:16
12
nonchalantdave5
Dave👿 :
I swear my own don reach 3 years 😂
2026-08-06 20:44:08
14
abrahamskesh
Abraham skésh :
e shock me oo😂 my sponge dey new everyday
2026-08-06 20:52:38
8
ezechristian165
ezechristian165 :
Baba think say na loan app people at first
2026-07-31 21:08:47
7
userfriiky
Fŕèêķëŷ S.P🎶🎙️💨🔥 :
me sef tire oo who dey change sponge unless e lost
2026-07-31 13:48:14
13
solomondaniel682
ᎻᎬ'Տ ՏᎪᏙᎪᏀᎬ :
Omo they no dey change sponge Na I no even buy my own Na sack I tear 😂
2026-08-06 13:42:14
15
ndupeter226474
ndu Peter :
My own don reach 4 years naw
2026-08-01 20:44:40
20
lightmanbiwa
lightman biwa :
I changed mine cos the formal one fall in side toilet
2026-08-05 22:49:15
9
zurichempire99
zurich :
I think sey na only me dey use my own wash slippers join after I wash my body finish 😂
2026-08-01 17:09:11
14
user2519906747008
United DNA :
But do they really change spunch?
2026-08-02 05:23:33
8
To see more videos from user @signal.comedy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About