@sabiboy132: Omon day phone na very anyhow😩😩@₱ɆⱠⱠɆⱤ

Sabi boy😜😜
Sabi boy😜😜
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 July 2026 10:14:40 GMT
103522
8838
203
1125

Music

Download

Comments

bigdarkman001
Bigman001 🦍❤️‍🩹 :
Phone wey I just buy last week
2026-08-02 21:37:08
97
gabbirichie
Gabbi Richie ☠️ :
And I just buy am ooooo
2026-07-31 18:19:51
46
just_switch19
𝙱𝙾𝙸 𝚂𝚆𝙸𝚃𝙲𝙷🙂‍↔️💚 :
I dey use XR shading too much, I struggle find money buy 13, una still say make I die😖💔
2026-08-27 07:25:08
11
oojh25
GOD GRACE 👏 :
And i just buy ham oo
2026-08-02 19:57:20
8
dollarpyper73gmail.com
O LA🍀🦇🧿🪬👁️‍🗨️ :
I de use iPhone 13, iPhone 16 money de my opay
2026-08-27 18:41:33
6
tripple.a983
Tripple A :
Thank god say nah 13 pro I Dey use 😂
2026-08-02 16:20:44
4
tene4462
JAGO 🪖😈📿 :
wetin we do again na 🥹🥹
2026-08-02 16:42:48
4
hanz_gee_
𝓗𝓪𝓷𝔃 𝓖𝓮𝓮 🔫🧸 :
For phone wey I just buy😂
2026-08-28 14:28:00
4
itsmanimoney
mãni mønɛƴ 💰🤑 :
person catch de phone under na
2026-08-01 21:05:06
3
cousking4
cous king🇱🇷✝️🇱🇷 :
i shout Jesus
2026-07-31 20:12:34
2
foundz12340
Okocha foundz :
What about 13 pro😂
2026-08-28 19:29:57
1
chrisbest_back_up
Chris Best :
😂😂😂
2026-07-31 10:46:17
1
daniyoung916
Dani funds💰💵 :
And I just buy am o
2026-08-02 19:50:44
1
gahbrel1
GABRIEL :
Make I go die 😳
2026-08-02 22:24:59
1
evans.atm
❦❦𝗘𝗩𝗔𝗡𝗦 ➳𝗔𝗧𝗠❦❦ :
bestie needed
2026-08-02 22:28:35
1
danhajiyah23
Dern Hajiyah🇳🇬☪️ :
Phone wey i use 2 years gather money to buy 💔😑
2026-08-24 13:01:31
1
niggawasdownbad
Ferdinand JNR😩✌🏾 :
So make I die 💔
2026-08-03 10:47:22
1
muab74
✨𝒯𝒽𝒾𝑒𝓇𝓇𝓎✨ :
Since I buy this phone Wuna just de shade am 😏
2026-08-16 09:35:52
1
topgee164
Big God🙏 :
Me wey Dey use 11pro nko?
2026-08-15 20:08:57
1
To see more videos from user @sabiboy132, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About