A man can’t give you his house keys without loving you
2026-08-06 22:54:31
5
RuKIEE🍎 :
I swear a man can never give you his house key when not loving you
2026-08-05 06:33:54
107
Pan💕 Dora🦋 :
not only his spare key
I knows his ATM pin😂😂
2026-08-07 12:51:36
6
@vivi :
I'm special ask me how😂
2026-08-02 08:21:35
334
Chinonye 🎀🌸✨ :
Omalicha abeg naaa😩😂😂😂 this ur facial expression Dey killl me😩😂😂😂
2026-08-07 11:29:01
1
iva_wears :
Me am special ooo😁
2026-08-06 08:51:22
4
untouchablewellington :
Am literally at my man house I didn’t meet him and he left the key for me when I saw this post my mood hit different ☹️
2026-07-31 20:34:00
121
loner 😒💔 :
us wey de single can't relate nuu
😂😂😂😂
2026-08-06 14:50:16
4
QUEEN👑 JESSICA :
na Una dey spoil person relationship omo me am very very special to my babe I have his spare key I can go to the house anytime without telling him am coming so rest
2026-08-04 13:28:13
51
sandra :
i have like 3 guys spare key 🤣🤣
2026-08-04 08:46:15
45
Evelynn💓 :
The match can be played in another stadium
2026-08-02 08:25:10
50
Swabkayz69🦋🎀 :
i even wear his sweater 😂😂😂😂
2026-08-02 14:18:04
30
Praise :
Nne just dey use this sound o
Much love
2026-08-02 11:20:40
9
White twins 😍🤍🥰😊 :
I swear you get brain 😊
2026-08-01 19:35:00
10
big baby dera🌹 :
who tell you say i no special we had issues i carry Keke go pack all him food stuff's and boom box dey go school😂😂
2026-08-05 17:59:18
5
Ugochi☀️💕 :
When I go know say I Dey special na when e give me e ATM pin 😹😹😹😹😹
2026-08-04 15:38:33
17
꧁꧂༆Becky baddie༆꧁꧂ :
Dey play 😂😂😂 Shey make I Dey tell you how many key I don collect 😂😂😂
2026-08-01 17:34:27
12
To see more videos from user @omalicha4470, please go to the Tikwm
homepage.