so nah u dey write all these thing for person site, why nah 🤷
2026-08-02 16:32:37
650
Henrybrown :
na human be really our problem for this earth. so if de person give una money now, the building don dey automatically approved, Hand never touch you.
2026-08-09 17:42:22
2
✫𝑳𝒊𝒍𝒐_❀ :
wuna write am for our building,ma mother paint am.😁
2026-08-03 05:53:20
219
Dannyvibes1 :
meaning of the sound
IT'S GONNEEEE!!!🤣🤣🤣
2026-08-08 13:26:27
1
White-Sin :
This is what i write for my building by myself and till i complete the house no body come disturbing me they think it's was written by them agent 😂😂😂😂😂😂
2026-08-06 01:48:46
58
brainkey💥💥💥 :
the day i will see you writing on my wall, I swear I will catapult you 🤣🤣
2026-08-02 13:51:44
72
❤️🩹Big_Sazzy❤️🩹 :
I don catch the person wey write this thing for our fence😁
2026-08-02 19:40:22
147
adamsul23 :
at long last I have see the person am looking for
2026-08-01 12:19:58
73
Micky :
and you can never see them writing it u only see it be surprise 😂
2026-08-03 19:22:16
47
Belac015 :
y una no dey go when person dey the site
2026-08-02 16:22:57
10
ALPHAZAZY :
my first time seeing the real writer
2026-08-06 09:35:48
7
EmmySG🇧🇷🇧🇷 :
how do you feel when you're writing that
2026-08-02 12:39:05
29
Oji Rebecca Chidinma :
Them write am for our house tire, my papa no send them
2026-08-04 17:20:59
5
KENDO🇳🇬 :
So na you do me this 😏
2026-08-04 16:24:27
5
𝕂ÎℤÏ𝕋Ø 𝕁Ñℝ✨7️⃣🏟️ :
First time to see who dey write am, I go wake up see am for buildings 😂
2026-08-04 15:43:01
7
dondavepablo :
The most painful part you no fit see when them dey write am, day go just break them don write am vanish 😂😂😂😂😂
2026-08-03 20:05:46
5
💕💖 أوتورتي💐💞 :
There is always someone who checks only comments , but never writes anything 😂😂 how are you my love
2026-08-09 08:59:33
5
Big_Nurl :
project way I don almost finish , na him dem say make i stop work 😂
plastering soon sha 😂
2026-08-05 12:16:05
23
lover girl💞🌹🥀 :
I think na Ur ex the build the huz
2026-08-02 15:09:21
8
DAVID :
You know how much them dey take build house?
2026-08-03 20:45:25
5
To see more videos from user @user7249100580068, please go to the Tikwm
homepage.