@gen_z_blog: Drama as another suspected th!ef stood his ground with a kn!fe while being surrounded by those chasing him🤯🙆#fyp #goviral #genznigeria #viralvideo #explore
Non of you can near him 😂 make person just make first attempt una go catch am oo but somebody will be injured sha or die sef Stay guarded ski ⛷️
2026-07-31 17:57:43
3
🤴SHOLEKAN💡💛 :
I talk this when those beating start trending…emotions apart they’re also human beings…you can do better just hand them over to the nearest station cause the fuck that kind of beating….meanwhile few of those beating fit dy run wetin big pass lowkey 🥺
2026-07-31 18:23:39
1
GODSWILL MONTERO :
na thief inn thief in no kill person why una wan kill am
2026-07-31 18:29:05
0
Manasseh Sani :
he is fighting himself out for jungle Justice waiting for police officers to arrive😢😢
2026-07-31 17:43:05
2
lonerg4l :
He’s scared na
2026-07-31 18:34:29
0
Ølaitan😎 :
Thief association last meeting topic was ENOUGH IS ENOUGH🌚
2026-07-31 17:24:13
3
Boi Sammy ☠️ :
Thief don Dey wise ooo 😂😂😂
2026-07-31 16:04:23
1162
Kia Hyundai motors :
E be like say thief day win this time o
2026-07-31 16:47:39
549
Titan King :
our one day don dey finish
2026-07-31 17:12:10
188
Eden Hazard :
omo table don dey turn oooo 🤣
2026-07-31 16:48:37
155
Smallzx :
Naija Na cruise 😂
2026-07-31 16:43:21
176
pëäçêfül méñtør👮 :
the thief was like, make una dey come one by one 😂😂😂😂
2026-07-31 16:49:53
65
FASAN☠️💀☠️ :
they are also humans, no one knows what anybody is going through in his or her life, he stole, he doesn't kill and he never pray to be in such situation but that what fate led him. it his only life to live and he will protect it at all cost
2026-07-31 17:34:59
36
rare_bynature3 :
Omo 😭thief no dey gree again o
2026-07-31 17:26:57
23
🌴 VERIFIED 🌴 :
una get mind still dey look am
2026-07-31 16:50:03
77
𝓞𝓛𝓐🧃🧌 :
Abbi nah theiftok I download 😭😂💔
2026-07-31 17:27:27
15
Wisdom :
Thief uprising don start
2026-07-31 16:41:32
49
Divine :
the king in the north
2026-07-31 17:47:59
9
~DC~ 🖤 ⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝ :
😂
2026-07-31 18:16:59
10
à ĺòñè😈👹 :
my guy dey wait for police 😂😂😅
2026-07-31 16:48:33
21
𝐒𝐔𝐊𝐊𝐘🧑🏾✈️🎚️ :
I just pity that egbon wey Dey front 😂❤️
2026-07-31 17:14:03
9
vee🦋 :
No gun?
2026-07-31 15:37:09
53
To see more videos from user @gen_z_blog, please go to the Tikwm
homepage.