@skseniorman1: NO worry very soon you self go be papa 👴 😹😹😹 @official kpoin01

Skrecords2020
Skrecords2020
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 July 2026 16:52:07 GMT
42409
6842
85
120

Music

Download

Comments

bionicef1
Mr bionic🤞 :
Wetin u TAlk??? 😅
2026-07-31 17:06:23
133
theboytezz
Boytezz :
They wan keel this man😂😂😂😂
2026-07-31 20:06:30
29
chukwuemekainnocentali
Innocent :
Na your brother? una resemble
2026-07-31 19:36:33
2
wangso50
Wangso🙂🥀 :
Nah that “Wetin you talk” Dey burst my brain😂😂😂
2026-07-31 19:58:18
4
emmanuel_soft
Emmanuel❤️🦅 :
That wetin you talk eeh😂😂
2026-07-31 21:50:50
6
goodnezz03
RN Goodness :
Una just wan kii this man 😹😹😹
2026-07-31 21:45:51
4
miraclemonday17
Miracle 🌠 :
Dis life wey he son won dey leave cost oo🤣🤣
2026-07-31 18:15:30
21
derry_john512
Derry John :
una dey plan this thing abi na normal life 😂😂😂😂?
2026-07-31 22:51:32
2
al_azeem_
BigPeace🥳 :
the boy still won chop money for the gas 😂😂
2026-07-31 19:36:11
21
chuks.durukwuaku
Chuks Duru :
do me 2k sir🙏
2026-07-31 17:36:17
8
gstar2theworld_4
GSTAR2THEWORLD 🎧🎙️ :
The accent got me laughing always 😂💪Delta 2 the world 🌎
2026-07-31 17:23:00
8
blacksavage121
Black savage :
Where you go that sir 😂😂
2026-07-31 19:14:23
1
randoski27
Randoski27 :
Waiting you Talk 😆
2026-07-31 17:24:59
2
sun.shine3747
SUN SHINE :
na me be first oo 😂
2026-07-31 16:54:56
12
osaro665
pagina raccoon 🦝 :
I dey learn father and son shii from you
2026-07-31 16:55:52
3
dellznation1
Dellz10 :
us way use 3 pure water bath for boarding school nko
2026-07-31 21:36:23
1
fegalouis
Louis :
Sk😂😂
2026-07-31 19:25:27
1
iamoneofone0
iamoneofone :
the boy get mind
2026-07-31 19:03:23
1
feargod189
FEAR GOD♥️👌 :
you wan go baff pure water?😂😂
2026-07-31 17:03:53
1
sir_ejes
EJES :
U wan go baff pure water? 🤣🤣🤣
2026-08-01 00:10:30
0
To see more videos from user @skseniorman1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About