@abuja_best_cars: #abujabestcars

Abuja best cars
Abuja best cars
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 July 2026 16:57:14 GMT
308662
19367
719
2615

Music

Download

Comments

kingray46
Dray :
Na wen he don get fault u go know why e cheap🤣, wen no mechanic understand am
2026-07-31 22:13:57
0
young_boss217
MBA Wizzy 💲Ⓜ️ :
Bolt keh car way I go use as my Glc😂
2026-07-31 18:41:42
784
gozzyjosh
GOZZY :
Mechanic go fit fix am ???
2026-07-31 17:43:30
216
anuperry
Anu Perry :
I hope this helps no buy problem say nah car ooo
2026-07-31 21:25:14
114
deleteuser28
deleteuser :
This is why I say innoson is not trying to. He supposed to be manufacturing this kind of cheap cars.
2026-07-31 17:48:17
720
chukzypd07
Chukzypd :
I go buy am use am as generator for my house dey supply light 😎
2026-07-31 17:29:54
138
alfredshaba......20
Alfredshaba......20 :
Hmmmm you no dey lie before ooo u don change ooo abeg ooo 7m
2026-07-31 21:48:22
1
princeofbenin01
Prince of Benin :
Na to rap am with black and yellow. . Turn the name to maybach
2026-08-01 07:24:29
38
enny.9994l
enny 🥷❤️ :
Don’t buy electric car in Nigeria I repeat don’t buy electric car in naija . Dem no de tell person ohh
2026-07-31 19:02:57
7
i.am.alexk2
👑 Alexk2 👑 :
boss na you go be my sure plug
2026-07-31 19:51:34
1
jollovecom
For Serious Marriages Only :
to avoid see finish, na to paint over that aventa write toyota o
2026-07-31 18:11:50
61
ask_gabriel1
Gabriel john :
I fess think say na Maybach 😂😂 omo the car too sharp for that amount self u sure say no be 70m??🤣
2026-07-31 17:19:32
41
dr.lightgadgetstore
Dr. Light Phones & Gadgets 🛍️ :
Make Ona no dey discourage people ooo… this car is beautiful to me my glc 😂
2026-08-01 07:36:37
0
kvngpato17
kvngpato :
If the generator spoil, na car mechanic or generator repairer I go call?
2026-07-31 18:02:21
50
user442c
The Chelsea Guy 🧿 :
this car will be good to run errands
2026-07-31 18:25:41
43
sylvester3196
sylvester :
no be Mercedes Benz stery be that the head light na BMW own the face of the car na con Benz own too if na lie check am well
2026-07-31 20:27:38
0
efe834235
Efe :
China Dey try make life easy for common man bet Naija people no gree 7m for 0% custom charges . Peace ✌️& love
2026-07-31 18:51:14
29
s.o.g.665
ŞÖG 💫 🌴 :
The generator go need fuel😑
2026-07-31 17:54:13
24
iykeddon20
iykeddon :
make I buy this kind find car use am do keke weldon oh abuja best cars 🚗
2026-07-31 18:02:28
7
coolprincez0
@Maturedmoneymind :
all this car good for business, at least before it will start giving issues you've made the money plus interest
2026-07-31 19:31:14
11
akindipeadeoyej
Akindipe Adeoye John :
1. Can it be repaired by Nigerian mechanics? 2. Are parts available?
2026-07-31 18:38:02
14
titolopy
titolop :
If this car enter pothole, e don be
2026-07-31 20:24:27
18
To see more videos from user @abuja_best_cars, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About