I’m 10years older than my wife, she first started speaking English.
2026-08-01 05:47:39
1213
Bizzy :
Ori bed leti loose guard sir 😂😂😂
2026-07-31 21:44:54
3315
hemjaysexy :
My husband senior me with 17 years ooo if I call that man by name he go say no be my fault 😁😁😁
2026-07-31 21:09:09
1227
ojoblessingolajumoke :
same age diffrence with me and my husband.....and his younger brother is older than me and nah "é" i day use for him but my husband nah ó i day use o
2026-07-31 17:48:07
603
_supermario_🐾_ :
Uncle brother babe 😅😅
2026-07-31 17:09:15
1660
Alisha precious :
the lock down unlock 😂😂😂
2026-07-31 19:34:41
118
Toxyno stitches ✂️✂️✂️✂️ :
Your juju don spoil 😂😂😂
2026-07-31 18:52:16
957
ALADE MIGHTY :
my wife no fit try am with me i swear
2026-07-31 20:37:46
295
BLAQ KEJI 🍭🍡🍬🍫 :
Brother samu just Dey think ma 😂
2026-08-01 12:41:30
0
DIWURAFABRICS :
you go explain tire Daddy samuel
2026-07-31 20:03:27
6
Gbeleola Toheeb :
Abeg make una carry me enter 1k
2026-07-31 20:43:10
1
anikeglam :
It my husband that send this to me😂😂😂😂😂
2026-08-01 08:51:17
1
Victoria Adeyemi :
Omo😂
I can't stop laughing 🤣🤣🤣
2026-08-01 12:27:47
1
Ayodotun Biobaku :
na 7yrs u dey complain...the one wey I senior with 10yrs dey always drag same age with me for house....awon gender yen baje gan Tori Oko lasan😂😂😂
2026-08-01 06:34:49
173
꧁༺ OPEYEMI ༻꧂ :
I dey use o for my man and he senior me with 39yrs
2026-08-01 08:09:06
15
Olaide A Pops :
Using O for our man, makes us very free wit you, it makes us safe, we can gist n do Aproko with you, but u see that E yen, o lo bakan, e be like bondage to us ni o 😂😂😂. Even if I use E for my oga sef, he go say wetin happen babe😂😂😂. As we no marry weapon fashioned against us nko. God bless our sweet men jare 🥰🥰🥰
2026-08-01 06:55:41
70
wemigoldcollection0 :
Mine is 16 😂I call him brother or egbon when am angry with him
2026-07-31 19:35:03
263
Luke _ _ _hp :
brother babe abi uncle babe or daddy babe 😂😂
2026-07-31 20:40:13
77
Midey_posh :
my husband senior me with 12yrs oo😂🤣
na underage he dey call me 😂
2026-08-01 06:43:22
105
To see more videos from user @abisam780, please go to the Tikwm
homepage.