those wey still dey with their parent self don see more than those who live alone
2026-08-01 09:41:19
25
OMOOLAHIMSELF :
People way dey stay with parent self dey face am like mad Shae be na parent way get money, pikin no go really face am omoh all of us are facing it we just get level pass each other nhi 😏
2026-08-01 10:19:37
2
BAYAN TAL TAL :
15yrs + alone no mother no father just alone in the strange world 🌎 💔💔💔
2026-08-01 05:38:50
18
m starr :
All the struggle makes us stronger. If you make it count 💯
2026-08-01 13:24:49
1
It's Ademola :
We day face same thing bro
2026-07-31 23:15:10
15
alhaji zubby ✅ :
omo una no the face am pass me🤣
2026-08-01 12:37:18
1
Biggest _sp 💋 🇺🇸🌈🪽 :
I swear u no lie oo me I just day miss mine
2026-07-31 21:09:40
1
ayordict :
I pray make my mom live long
2026-08-01 12:16:05
3
OLUWASEYI👨🏿🦯➡️ :
Omoh me still dea love with them life still hard what if I dea with them Omoh 😓😪
2026-07-31 21:01:37
3
im_playboi :
Mum gone and I still Dey work on my wining to make Daddy proud
2026-08-01 08:58:15
4
꧁✞•ŁÂMÎ☬ŸÔÛÑĜ•✞꧂ :
as I lost my mum i dey face big things as am small young age i no get happy one day and no one put that happy in my face...
you that still get parents keep liking and sharing life no easy for us that we no get mother 💔 💯
2026-08-01 06:00:52
3
SILENT DC💻💵☑️💯✌️ :
i swear I go lie for U
miss my both mum 💔 and Dad 🕊️😭😭
2026-07-31 20:06:05
4
AFROBUZZLOADED :
e get wetin me wan ask ooo.
who get this lyrics self because na 2 artist don use this same lyrics
2026-08-01 04:08:54
0
BLACKMIND🥷 :
I’m staying with my mom and I’m the one feeding home come make I explain more 💔😪
2026-08-01 07:54:56
2
solution wire 101 :
I dey feel you blood ♥️♥️♥️♥️
2026-07-31 21:29:36
2
Merlin😎👽✨ :
even we whey never reach the stage to stay alone self stay away from house cause this hustle hard pa😥😢
2026-07-31 22:00:48
1
Ⓜ️um ℹ️zzy🤦👊 :
oh really guy🫣
2026-07-31 18:59:37
0
Greatness1313 :
Omo e deep oo💔
2026-08-01 12:00:09
0
m starr :
Tough life
2026-08-01 13:25:12
1
Queen sarah :
Motherless and fatherless children we are really going through a lot😭😭😭😭😭😭
2026-08-01 13:26:46
0
Kezzy :
We wey no come get parent nko ?
2026-08-01 13:52:34
0
Hardyemi ika boss 🦅🦅🕊🕊🌳🌴 :
True talk
2026-08-01 12:37:40
1
☮️💀☠️ :
Olorun
2026-08-01 12:16:48
0
Lord keshy$ :
ajeh shee 💯
2026-07-31 21:35:22
0
To see more videos from user @realaos1, please go to the Tikwm
homepage.