*E-Football League Competition Announcement*
We are organizing an eFootball league competition where players compete against each other to determine the league champion — the player/team that finishes first on the league table.
Each player/team will have scheduled fixtures, and match results will be recorded to update the league standings.
We are looking for a minimum of 20 players/teams to participate.
There are no entry fees and no prizes. This is purely for fun. May the best team win!
2026-08-03 21:06:29
1
👻 Łùmęx 🔥 :
Wait oo una don Dey use juju play efootball
2026-08-03 17:02:56
75
Mr D :
Wait people get mind De play this rubbish 😂😂 omo Dream league is better
2026-08-03 21:44:13
7
ezeonyekachi606 :
mbappe turn flash on top glitch 😅
2026-08-01 16:00:43
148
Peter Owen❤️✅ :
Abeg make person bring me back
2026-08-03 19:24:52
12
_ʍɨƈɦǟɛʟ_🧢🧃 :
Keeper get luck say that ball no touch am 😂😂
2026-08-02 19:56:37
1
Inside Fabrics :
dont teach me skills just teach me how u take give that guy blow
2026-08-03 18:24:14
14
Anita :
abeg wetin you press to blow that first person abeg I need am😊😊
2026-08-01 16:17:37
34
~𝗙~ :
e funny oo buh forget cruise DLS no fit do this kind glitch 😂
2026-08-03 16:26:49
7
️ :
Guyyy first clipppp😂😂📸
2026-08-01 13:16:08
11
E.jaz :
no be lie😹
2026-07-31 21:49:06
10
itz Wiszy_Blade :
So no one is talking about this shot, baba wan blind keeper oo
2026-08-02 15:05:28
15
Prime :
I hear say Mbappe fast. I don see am today 😂
2026-08-01 17:39:27
8
Joseph🦂 :
as how na
2026-08-03 20:14:08
1
DANNY OO1 :
DLS or nothing
2026-08-03 19:30:31
4
Saint Jerry :
Dem don dey fight inside?
2026-08-03 21:02:59
2
Junior boy :
omor mbappe
2026-08-01 16:48:18
3
demanalone1 :
flash
2026-08-02 05:25:26
1
To see more videos from user @itsameer.official, please go to the Tikwm
homepage.