@mcwonderfultv1: GBUM IS ON STREET OF BENIN CITY LISTEN TO WHAT. HAPPEN @GBUM MASTER @DOPE! @₱ɆⱠⱠɆⱤ @Mr Kleb Balasa #fypシ゚viral #viraltiktok #trendingnow #benincity #goviral

Mcwonderfultv
Mcwonderfultv
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 July 2026 20:57:41 GMT
398738
35070
934
888

Music

Download

Comments

blessing6683
🌸baby🌸me :
E don do we don hear
2026-08-01 22:22:16
2479
omalicha3213
We worshipomalicha🧎♡🩵🍒 :
The sound don dey vex me abeg
2026-08-02 12:49:52
1296
evoruncity
Evo Runcity ✝️⚠️ :
Mona allow this guy go work
2026-08-02 00:22:04
597
anointing_4
🌺Anointing 🌺 :
Wetin cover me so
2026-08-01 19:45:59
300
mrdownloader001
Mr Downloader :
See Una Dey compare me with. Nawa ohh
2026-08-06 10:20:53
264
sonofdaofasi
👽FALZY🤬 :
Nigeria people go soon start to dey vex for this guy oo🤣🤣
2026-08-01 23:22:55
373
girlly971
BiG STEPHANIE🧚‍♀️🍫 :
this thing dey vex me
2026-08-01 18:01:01
706
gbummaster1
GBUM MASTER :
GBUM ALL THE WAY
2026-07-31 21:25:39
410
favor737
Choice💞💞 :
plane go dy regret why e land for Benin 😂😂
2026-08-06 20:13:03
224
sandraanosike
Sugar Sandra Anosike :
wetin be this abeg
2026-08-01 12:20:07
319
_evil.com
_ꉣꄲꉣꉣ꒐🪖🇾🇪🤬 :
the video just dey vex me🤬
2026-08-01 14:01:07
6
bliss.monee
Bliss monee :
The sound don dey vex me abeg
2026-08-06 22:45:31
6
lemon_impex
lemon_impex :
Nah this fans wey u dey call us dey pain me
2026-08-05 22:28:35
78
bestlee_collection1
WHOLESALE WEARS📍 BENIN CITY :
This guy don tire 😂
2026-08-01 18:25:28
98
samuelzannou215
Justin@229 :
so bad news don change person life?
2026-08-01 10:07:41
7
korestar001
Tyler🥷🙂‍↔️ :
how many of you remember this guy
2026-08-05 00:00:52
8
stylebyprincess0
Princess 💕 :
Na small things Dey vex me
2026-08-02 20:14:30
19
h_o_p510
📯 :
You guys are making noise
2026-08-01 15:28:38
26
nicole_blessyn
Nicole💞 :
This thing don Dey vex me
2026-08-08 09:24:14
13
uniquejenny3
Jenny🤗💖 :
Gbum master hope u never loose guard ur dispatch work
2026-08-05 13:36:23
26
shaibuabdulkareem
Justsix :
The guy Dey vex me
2026-08-05 08:53:48
11
im_gifted
Gifted 💕 :
Which one be another Gbom dey come 😂 you wan crash another plane? 😁😂
2026-08-02 22:26:23
94
emmanuella8803
𝗘𝗹𝗺𝗮. 🥂🤍 :
Shar nor sell your bike 😭😂
2026-08-05 16:47:55
5
queen.morgan678
👑queen morgan👑 :
Which kind wahala be this 😩
2026-08-01 15:32:42
50
emrysella04
ꨄEmrys Ella🥹💕ꨄ :
e say another gbum de come😂😂
2026-08-01 14:00:28
124
To see more videos from user @mcwonderfultv1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About