They said adeyemi has speed all I saw was ishowspeed
2026-07-31 21:03:59
1235
NatureT Paintown :
No difference between kombo and Apc government 😅
2026-07-31 21:06:56
691
$lim🎱 :
“i want to win the ucl with Barca”😭😂😂😂
2026-07-31 21:08:59
1216
Eva :
Kombo get sense ehn 😅, he don run talk say “the la masia boys” 😂
2026-07-31 21:07:59
2101
tyler721 :
Omo shey na me be the only Barca fans wey this the la masia boys wey kombo talk shock me 😂😂😂
2026-08-01 09:01:57
0
MARC AUREL :
let's all laugh at Barcelona 😂😂😂😂😂
2026-07-31 21:15:11
271
Alpha😏❤️ :
the Diarra Cameo👏🏾👏🏾😭🔥🔥🔥thise pocket of spaces he was attacking....
2026-08-02 07:14:51
0
AKP 🐍💚 MR ¹⁴ :
La masia , Kombo u too dey biased oo. When Man united lost wen them win them 1-0 you no talk say na their academy players oo now Barca go draw u dey talk another
2026-08-01 09:12:00
1
petit Messi :
Congratulation to Hamza abdulkarim
2026-08-01 07:14:16
0
youngjohn :
e reach Barcelona turn, baba say na la masia boys..
una go dey complain bad government when this kombo na the chairman of APC in football 😂
2026-08-01 07:26:14
1
_Captn.Jay :
Best in excuses
2026-08-01 10:13:40
2
GENERAL 001 :
In case you’re new here he’s mad
2026-08-01 07:45:28
7
Official FIFA Match’s 🌍 :
Do you love him?
2026-07-31 22:24:38
40
🇱🇷𝜅9_𝛽𝜏𝜍〽 :
Which one be lamasia boys again 😂😂 oga them beat Barcelona 😂😂😂
2026-07-31 21:20:18
111
Billi_empire0 :
nothing like la massia boys oga said Barcelona 2: 2
2026-07-31 21:56:15
18
Wářĩś Ćħæśẽ(BM) :
But if say na Madrid he go talk o
2026-07-31 21:27:19
48
My Primeee :
Belligham went to hate watch us😂
2026-07-31 21:06:06
120
To see more videos from user @ultimatekombo2, please go to the Tikwm
homepage.