Na me and my wife be this 😅😂😂😂😅😅😅exactly she will still change it for me that am looking at someone else 😂😂😂obinrin ehh
2026-07-31 21:20:49
652
First Boy🌟 :
Thank God una quick see una selves date 😂😂😂
2026-08-01 08:20:31
835
adenike0020🦋 :
My husband and I on our wedding day😭 we gossip wetin no good for that front wey we sit 😂😂
2026-08-01 07:14:56
309
September💝💝 12 :
shey na white you both were 😁
2026-07-31 23:15:17
390
funmikefashionstore :
Me and my babe 😂😂 just small baby look this boy go turn the whole neck and laugh dem go still beat us oneday 😂😂
2026-08-01 06:47:54
64
4th AUG💚 :
Minah is just too good with gossiping
2026-08-01 08:51:50
30
✨AYANFE✨ :
Nah them dey Chop pass for party 😂😂
2026-07-31 22:34:34
61
AVIA & MUM❤️💕 :
This is me and my hubby ooo🤣🤣🤣🤣
2026-07-31 21:37:41
37
Triple m :
I pray make u too wedding pass like this
2026-08-01 08:56:20
3
Black Queen ❤️💞 :
That Me and my friend 😂
2026-08-01 08:48:28
1
releehx3 :
Una too funny 😂
2026-08-01 08:25:41
1
AmazingThriftAndNewWears :
Una be werey ooo
2026-08-01 08:28:16
2
mhizsolababe :
this duo is something else😁😁😁😁😂😂i swear
2026-08-01 08:55:40
7
Tripple A Islamic collection💝 :
Nah set of gossiping friendship I Dey 😂😂😂
2026-08-01 08:17:08
4
kikemay3 :
Oti mura ju oni party lo na me be that 😂😂🤭🤭
2026-08-01 08:43:55
6
$🥰🧜♀️꧁꧂_. :
Ebami fi Ina Igbo te won Lori 😂😂😭
2026-08-01 01:22:59
60
..🤍 :
Haaa mhina my clothe is not short oooo😂😂😂
2026-07-31 22:36:08
59
B!G Timi :
Na me and sis bukky be this
2026-07-31 22:06:34
24
🥰HONEY🥰 :
Naso me and my man go burial ceremony oooo😂😂😂the man collect 500naira cash bundle like 4😂😂naso my man tell me say make i look he shoe ooooo na once i burst laugh😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣i too love my bby
2026-08-01 08:43:25
9
Anike diza wunmi ❤️ :
My useless ex go say Anike stop gossiping nah when I no say we are not mean for each other
2026-08-01 04:31:36
36
TITILAYO💋🎈💙 :
Boyfriend needed
2026-07-31 23:04:06
12
𝗧𝗢𝗬𝗢.....🫥❣🎀💐 :
This is how Amebo is going to be doing on peller wedding 😅
2026-07-31 23:20:44
7
To see more videos from user @fineboyweygetogba, please go to the Tikwm
homepage.