@aribrian:

Aribrian
Aribrian
Open In TikTok:
Region: IT
Saturday 01 August 2026 06:42:03 GMT
143767
9372
462
1387

Music

Download

Comments

official_chydera
chidera💕💕💕 :
story that doesnt happen
2026-08-01 09:18:59
2
canadainfluence01
🥇 MR CANADA 🇨🇦💵😈 :
take ur time talk I dey use wifi 😂
2026-08-01 10:03:02
1
dqueen800
D_Queen Blog :
the guy in question wanted to use her this girl for no collect anything from the guy
2026-08-01 11:12:41
0
jerrychuks19
Jerry chuks :
Which kind guy be that
2026-08-01 11:05:22
0
miss.pretty.226
Miss- pretty 226🌹🌹 :
Oga dey talk fast abeg 😂😂 I won use this data watch Jarvis
2026-08-01 08:42:53
254
beautyyfair
BEAUTY QUEEN 👑 :
I'm proud of the guy😂😂😂😂
2026-08-01 07:52:16
106
_promzy._
chisom ❤️❤️ :
Sisterhood is proud of him 🤣
2026-08-01 08:05:38
118
biggrace122
💸BIG GRACE💸 :
and I dey find this can man I no see
2026-08-01 07:41:44
31
favybaby_13
ENYO-OJO🇳🇬 :
Omo where una dey see these kind men from na
2026-08-01 08:53:01
19
quinetbabe12
Tina :
Don't play with plp emotions moral lesson
2026-08-01 09:54:38
14
captjerry2
capt.jerry :
why the guy no go visit her for lagos
2026-08-01 08:05:46
35
floozy.grace
floozy.grace :
God abegi where una there see this can man ooo , the ones wey i dey see. na those one way dey look for person way go build with them , (builder)
2026-08-01 08:03:22
19
sureprinc20
Sure prince20 :
If your phone no Dey lift hand call me fool 😂😂😂😂
2026-08-01 08:28:43
10
_eve443
EVE❤️ :
🫣😲😲I no go chop flight money again ooo…😳😳..abeg make una forgive me🙏🙏🙏🙆‍♀️🙆‍♀️🙆‍♀️
2026-08-01 08:02:07
45
davidgooddays
DAV🆔 G♾️D Day$ :
Give me the man number abeg 😂
2026-08-01 08:53:29
23
angel.babe049
ASA 💞 🫣 :
lady's and money god help us for Nigeria
2026-08-01 07:51:58
21
cele65010
CELE🤍💧@ :
brotherhood is proud of him
2026-08-01 07:07:49
33
tastybynelly
Baby❤️ :
She for no collect anything from the guy ,cos fit be say the guy wan even use her
2026-08-01 08:55:46
18
hihbeekay
IBK :
Oga talk fast …. Data don cost
2026-08-01 09:06:11
6
To see more videos from user @aribrian, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About