nikuma hadirin ya ɗauro nayita addu'a ya washe cikin ikon Allah kuma ya washe amma da naje ina gola attempt na farko nasamu dislocation yanzu haka ina injury
2026-08-03 11:37:00
10
Prince Kennedy :
nd na especially days way d ball dey body 😅😅😅😂😂
2026-08-01 18:02:56
9
M KADARA :
Kana taka Allah na tasa😂
2026-08-02 13:08:46
2
Victor _Ndubest :
Na so I rejoice go , cry come back with ankle injury since last week me and pain 5&6
2026-08-01 16:49:01
5
Greizemann 9 :
kai sorry bro especially morning training
2026-08-04 00:19:22
1
Fend :
If na on Monday, i go sleep back ooo with a thankful heart
2026-08-01 20:20:04
1
Umarshehu197 :
wllh a irin wannan yanayin har Addua nake kar ayi ruwa
2026-08-04 20:29:38
1
UMARU DEEN ✨️ :
Na once ur mood go change 😂😂😂
2026-08-01 19:06:17
1
Prince :
I swear that thing dey pain
2026-08-01 20:14:01
1
Gattuso :
I cried today 😢
2026-08-01 19:46:46
1
alee yours :
naso he do us for our final
2026-08-02 16:04:05
1
AbefeOladimeji :
insteqd of waiting, do some streching
2026-08-01 16:43:33
1
SARAKI AND BROS TRADING LTD :
nima yanxu ruwa akafara gashi yau d Sunday
2026-08-02 13:46:52
1
agbor jnr :
my condition right now 😂😂😂
2026-08-01 15:22:14
1
Spanish :
i feel your pain bro
2026-08-01 21:20:33
1
A JENTEX & Brothers :
3:30
😳😳
2026-08-01 14:46:31
1
ChOicE :
Omo This thing de pain Sha 😂😂😂
2026-08-01 20:57:21
1
Thiago :
Especially match day 😂😂…the pain is different
2026-08-01 16:23:15
1
hacaliahzaka :
Omo me I don't care nah 4:30 I dey always go my thing
2026-08-01 19:48:56
2
slim daddy :
dx period wa are going through a lot 😞
2026-08-01 19:46:48
1
@Muhd6650 :
Na so we dey remove our boot, go back to bed😂😂😂😂
2026-08-01 18:49:05
1
Joshua Hhakuri :
pain everywere ..
one day i start imaging say if nah england we go still traning becuz light dey staduim but african hmmm.
till next day
2026-08-01 16:32:10
1
𝔉𝔈𝔖𝔗𝔘𝔖🥷🖤 :
Thank God I finally became a football lover even though am not fit to play 🥲
2026-08-01 16:01:17
1
To see more videos from user @kpalev_charles, please go to the Tikwm
homepage.