@sam_the_vamp: inspo @BΛƬMΛП🦇 #naijatiktok #samthevamp #relatable #meme #viral

Sam🌵
Sam🌵
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 August 2026 08:02:41 GMT
34487
5365
45
1558

Music

Download

Comments

mariodc107
Mario🧳 :
1k ke I Dey carry 5k go school., secondary school I soft anyhow 🥺😂 na we be king of girls back then 😂
2026-08-01 16:59:04
0
juliusjnr
Account not found :
The day wey my mama come SCH say her money loss all of them turn my EXs once…THEY BREAK UP 😂😂😂 till Elon come burst again 😂
2026-08-01 08:53:24
51
bigc.012
Account not found :
I first think say I lost 1k wer dem use send me oo naso dem flog me go sleep I con later see em for my inner pocket na once I flex all my guys for school de following day 😂😂😂😂I don pay the price (beating) already
2026-08-01 09:12:51
19
theyfwkelvin.2
⃟ :
I’d be so rich in Nigeria
2026-08-01 09:20:38
6
storm.solos
️ :
1k keh wetin do 5h or 2h?
2026-08-01 10:15:57
1
elvis__xx
✨𝑬𝑳𝑽𝑰𝑺✨❤️🇺🇸 :
Merlin😂❤️
2026-08-01 15:25:19
0
yousef.cash1
YOUSEF CLOTHING 🧵 :
After I don rub my mama shop on Sunday 😂😂
2026-08-01 17:07:01
3
jadak034
DANN_YEL🧃🥷 :
Money we I carry for my mama purse 😂😂
2026-08-01 17:23:54
0
dsolodude
†‡† :
Hot Kid 😂
2026-08-01 09:01:03
0
realfootballi
sam_effect :
in kenya its ksh 100 only lol🤣🤣they'll not even notice your presence ☺️🤣
2026-08-01 09:58:41
0
lonerg4l
lonerg4l :
Omo god bless my father o 😹
2026-08-01 10:05:43
3
always_the_bad_guy1
😒Why always me 🤦‍♂️ :
Me den wey dey I carry iPhone4 go school for ss2😂
2026-08-01 11:07:29
0
wizzythe_kidd
WIZ VOUR🫧⚜️ :
which is the money my dad left on the table for my mom😭😭
2026-08-01 14:38:34
2
fr_ed02
Fr_ed02 :
Real ooo,omo I fit relate😂😂😂
2026-08-01 12:16:18
0
sham_x__ali
Sham_x :
me when I hold a pencil and I'm about to draw 😂😂
2026-08-01 11:43:15
0
victorysvault0
CaPreeqSon :
real 😆
2026-08-01 10:02:40
0
To see more videos from user @sam_the_vamp, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About