@meshytheentertainer: Abeg I need answers 😂 #goviral #funnyvideos #viralvideo #funnyreaction #tiktok

Meshack ifegunni
Meshack ifegunni
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 August 2026 08:14:27 GMT
73865
5343
532
1007

Music

Download

Comments

mfg_afghan
mfg_afghan :
Who notice say even if you cook food for night and no warm am for that night after you eat part of it, in the morning the food don spoil?? Seriously I no understand wetin we Dey chop again this period o
2026-08-03 09:12:45
1
v_bass22
hyvoltage :
Na just fermentation,if you leave am till tomorrow e go Dey alcoholic
2026-08-02 08:49:03
949
nanaafiapokuah475
Afia Pokuaa🥰♎️❤️ :
Comment section dey give me joy😂
2026-08-04 08:01:04
1
realblackchic
DARK🖤 GIRL 💞 NEXTDOOR ✨❣️ :
VITAMIN SIT IN THE TOILET 💔🤣
2026-08-04 11:36:16
0
vheralyne
𝓥𝓱𝓮𝓻𝓪𝓵𝔂𝓷𝓮 ꨄ :
Na fermentation… na for probiotics and it’s very healthy
2026-08-03 09:33:01
334
slime3three4kt
slime3three4kt💚 :
E no go pass Egusi soup😂
2026-08-02 21:28:53
260
agiatu.m.bangura0
Agiatu.M.Bangura :
Diarrhea 😂
2026-08-04 09:34:22
1
bigthia
Chukwusom :
Na probiotics and yeast it’s good for your gut health
2026-08-02 10:51:16
81
treashome1
Treas-home declutter :
Wen I dey my mama house I dey throwaway am say e don spoil but now wen I dey on my own I dey commont the bubbles boil craze commont e eyes 😏
2026-08-01 12:12:18
208
carboi__
CAR BOI NAIJA 📍 :
Guy put oil and salt then allow am burn small.. e dey go well with cold Eba 🤣😂
2026-08-01 17:12:17
89
larey2
ÐĄM||_ARE🤍🤺 :
Na egusi soup Dey be like that
2026-08-02 13:07:40
14
bg_socials08
Berrygold_socials :
Na probiotics 😂
2026-08-01 11:52:57
25
misskimthedon
misskimsartistry :
fermented soup .. probiotics
2026-08-02 21:30:34
7
dyn_mha
Dyn_mha🫶🏻🦋 :
Pour oil and onion on top
2026-08-01 08:21:45
6
debbieorah210
💜Anastasia💜 :
Cut onions put with little salt and pepper🥰
2026-08-03 08:42:43
13
cindyheart01
CutandnailedbyJ :
Egusi soup no doubt 💯
2026-08-02 22:17:01
2
To see more videos from user @meshytheentertainer, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About