Abeg post picture oo make I know if I don eat there 😂😂😂😂my store Dey around otovwodo oo God abeg oo😂
2026-08-01 13:57:17
1
UNCLE JUNIOR :
all this one na make up story
2026-08-01 11:54:02
1
Erhinzy :
I nor won buy food outside again
2026-08-01 09:07:36
0
Mimi's lip care therapy 💋✨ :
if Una nor wan post pictures
make ona leave this issue biko
2026-08-01 11:16:59
9
pat🥰☺️📸 :
how we wan take knw the person what if we don buy her food 💔
2026-08-01 13:04:13
0
mrsogheneruemu1 :
God abeg 😳, to buy food eat is scary
2026-08-01 13:00:05
0
jennyshouseholdcurtainsughelli :
Wetin I use my money buy nor go fit kee me o
2026-08-01 09:11:41
4
EJIRO 🌹❤️ :
Maureen God is fighting now 🙏🙏
2026-08-01 09:52:56
0
precious 💞 :
i take am see no be ancestors say another thing join power pass power na the husband hold her so
2026-08-01 15:13:54
0
wazy :
post evidence only audio we dey hear
2026-08-01 13:35:13
0
Atuyota Evelyn :
nawa ooo
2026-08-01 14:16:10
0
SDU Architecture Alex 001 :
You don start oo Sami, woberihee
2026-08-01 12:25:36
0
kendra and mom :
Where the store dy na
2026-08-01 09:06:06
0
IMA•••🤎🌼♉️ :
Na wa ooo
2026-08-01 14:04:05
0
murphylee4844 :
Wahala all this things na make if I Dey Ughelli na fast food or I cook for my house
2026-08-01 09:17:23
0
pretty 🌹🥰💕Isabella💘💕🌹 :
omo shuuuuuu😳😳😳
2026-08-01 14:19:41
0
king Joseph :
omo
God abeg 🙏oooo
2026-08-01 10:10:44
0
Erhinzy :
Omo
2026-08-01 09:07:22
1
vickie_pinkie♈♈ :
hooor
2026-08-01 11:21:05
0
Blinky’s Face & More :
Who me dis mama maureen self shuuu me wen Dey stay Otovwodo I nor even hear 👂 all dis tins wen Dey happen ooo ,make e nor be say I don eat her food ooooo Hoor 😳
2026-08-01 11:40:31
0
Hilda Nelson :
all this storyline na lie abeg u people should post the full name of the family
2026-08-01 15:36:16
0
🔝Eugene of goodlife ⚓💜 🚀 :
where the woman shop dey and I hope I never eat her food before
2026-08-01 11:08:14
0
Ebuebue thankgod :
oga na lie you dey talk nothing like that dey otovwodo
2026-08-01 17:13:24
0
To see more videos from user @activesammy001, please go to the Tikwm
homepage.