@onastheentertainer: Mr akinwande just waste my life #fyp #goviral #viralfyp #CapCut

Onas
Onas
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 August 2026 11:06:54 GMT
103773
16062
193
3341

Music

Download

Comments

aang_9158
•𝕾𝕲• AANG_ :
The only thing wey I dey soak Na Garri 😭😂😂
2026-08-01 11:53:26
2052
christabel_egbeama
Christabel :
We dey actually use am o 😭
2026-08-02 20:56:47
0
princegold82
PrinceGold :
I never still use Ring homomorphism till now 😂😂
2026-08-02 14:15:27
2
nafthethug
babanaaf :
bro I dey use am trek oo.... find the hypotenuse that's the shortest distance
2026-08-01 22:38:29
275
cj_black01
CJ🌚 :
i no even Sabi formula again
2026-08-01 20:10:04
70
splen_dell
☦️David☦️ :
we dey use am for engineering oo
2026-08-02 13:12:39
145
myles_adetunji
KÖRLÄR :
now imagine the people wey repeat because of am
2026-08-02 21:01:28
3
ayoakuti
ayoakuti :
you’re funny
2026-08-02 15:08:43
39
victory_atl
Victory :
what is Soakatua?
2026-08-02 17:10:40
1
user3824348594546
Ñõbõdy :
And na Mr AKINWANDE teach me o bro 😭🫴
2026-08-01 14:27:20
110
wonole_viron
𝖂𝖔𝖓𝖔𝖑𝖊 𝖁𝖎𝖗𝖔𝖓 :
I use am cross road today
2026-08-01 11:11:35
45
degenbro__
degenBRO :
Surd 💔
2026-08-02 11:27:28
17
_dekki__
OLÅ- WALe⚠️ :
Forgive and forget bro😂😂
2026-08-02 15:14:56
13
hudinifr
Nørtħ :
I never help x find y since
2026-08-01 11:10:37
10
holuwa999
holuwa999 :
I go buka today tell them make dem give me eba say I go pay with dy/dx dem call security for me😂😒
2026-08-02 19:39:38
8
dapo_tr
TR⚡ :
Na DY DX Pain Me Pass..All The Chain Rule Wey I Learn No Gree Commot Me From The Chains Wey I Dey Now💔😭
2026-08-02 17:36:54
13
yusufabiona8
Obafemi Exchange :
i dey use am calculate shortcut when I dey trek😅🦵
2026-08-01 13:44:38
21
ohiokhacollinsosas
Ohiokha Collins Osas :
😂😂😂😂 i use am cook beans yesterday sha..
2026-08-02 11:18:38
9
To see more videos from user @onastheentertainer, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About