For those that don’t have time🥱. 1: never let her know how much you earn
2: never share ur family or friends matter to her
3: never let her know you cheated in ur previous relationship
4: never let her know about your past heartbreak
2026-08-01 20:13:45
535
HEMD major derima omeaku :
Them Dey tell woman true?
2026-08-01 16:06:57
484
Mr Striker ✂️ :
No b for who get babe🌚
2026-08-02 18:20:52
1
Izzyiyoha :
All these won't matter when you are dating a God fearing woman..
2026-08-01 20:29:14
33
Lamin Kargbo :
una go dae talk on time now 😢
2026-08-03 13:29:34
0
onoduisefe :
I don tell my gf everything about me 😩😩😩
2026-08-01 18:55:21
123
Anthony :
You for don talk since na
2026-08-03 13:47:36
1
꧁༒☬𝓟𝓪𝓬𝓴𝓮𝓻𝓵𝓮𝓮☬༒꧂ :
I don go mumu ooo
2026-08-01 20:27:12
69
adinoyi_ :
what if we are married?
2026-08-02 19:43:38
1
𝔹𝑶̸𝔹𝐁𝕐🐒 :
U suppose don talk quick na😖😣
2026-08-01 18:45:45
109
NK🏜️✝️ :
But all these things na lie, what if na girl way you wan marry?
2026-08-01 15:53:55
25
MR T🧑🏾💼 :
One guy don do pass himself today wey be girlfriends day 😂😂
2026-08-01 20:01:47
47
Dont bother followin me :
na y I told my girl I de earn 50k. na there i get peace
2026-08-01 15:21:04
68
REGGIE WANKS :
no girlfriend no problem
2026-08-02 09:40:48
12
danielhabila875 :
Oga, not only girlfriends, even house wives.
2026-08-01 19:43:47
31
Zaza woo :
🤣🤣🤣🤣🤣 All this one no go work o
2026-08-01 15:48:52
33
Richie FX :
Since I start to do Dey relationship, if e pass my name and my state of origin that girl no sabi any other thing o even my age none of the girls know
2026-08-01 18:11:19
5
AJ26 🇳🇬 🇦🇱 🇹🇷 :
This goes to both Genders bro not only women
2026-08-01 19:58:04
9
Berry OFF PH :
i swr everything way u talk here na real
2026-08-02 00:03:42
5
EMMYBROS 🌵🔱🇳🇬 :
pls stop saying some of Una no get sense, one love
2026-08-01 14:17:28
19
VELI💪🏿 :
I go Still tell her for Midnight
2026-08-02 12:02:59
5
To see more videos from user @_nosentiment, please go to the Tikwm
homepage.