Na Money for biometrics dey my aza like this 😂😂😂😂😂
2026-08-02 08:30:48
140
SY🤴🏾 :
Omo na true oh... Person don blow September allowee finish before the September start sef😅
2026-09-03 12:40:46
2
sagacious :
Na 2k remain for clearance 😩
2026-08-02 19:03:31
13
Ajoke Ade🌺💕🌸 :
Una like wahala ooo😂 if dem pay late una go complain dem pay early again una still Dey complain
2026-08-02 09:53:30
55
Favour Chiemerie 💝 :
Una dey complain ooo😂😂😂
2026-08-27 20:12:32
2
ZM Bature1 :
Wait oh we go pay for biometrics too?🥺
2026-08-02 15:39:37
15
Solo Mon :
money way no dey last 2days 😂😂
2026-08-02 11:52:54
38
JOSHUA ♌️ 💫 :
Make E Dey come first week abeg 😂😂
2026-08-02 16:06:06
5
Kim Adex123 :
If dem delay it nah una go still Dey shout up and down 😏 i remember when Dey delayed it June my fyp no rest nah send us allawee I just Dey see here and there
2026-08-07 13:39:14
2
bigsea001 :
Make them delay your money not our money
2026-08-10 16:57:21
1
KOPIKO Effect📸 :
NYSC NO GREE
2026-08-02 20:28:19
1
ÈX-KŴÄRÁ_KÓPÁ👺 :
Na 5k remain now😟😟😟
2026-08-02 13:29:33
1
Meiwasa Snr Comedy :
Your mind go Dey 🤣😂😂
2026-08-02 21:06:52
1
FFF :
I swear
real talk
I made a video on this
my 77k don finish
2026-08-02 15:32:27
0
Faith Aesthetic :
humans are insatiable
2026-08-03 21:31:13
0
Mary sule :
Tor 😂😂😂
2026-08-02 08:54:09
0
Passa Silas :
Ahswear i like that delay method 😂😂
2026-08-02 08:08:55
7
Khadijah🤠 :
me right now😂😢
2026-08-02 15:24:03
0
Steven J P :
u work even on Sunday?
2026-08-02 09:17:51
1
CHINECHEREM👑 :
Emphasis on Transport to use go biometrics i no get 😩😩😩
2026-08-02 15:23:13
1
Precious0 :
Tomorrow na my biometrics, nothing Dey aza like this😭😂
2026-08-02 16:01:55
3
mf_luciid :
😂😂😂😂😂 person don finally talk our mind 😂😂 likeee don’t start something and not maintain same energy. I hate inconsistency 😂
2026-08-03 10:11:22
2
To see more videos from user @_mrhope1, please go to the Tikwm
homepage.