Since morning I just Dey waka from page to page, e no easy😂
2026-08-01 17:15:51
7
BIG DEBBIE 001 :
Our own to is coming also just like them
2026-08-01 17:16:46
2
itzrafibabe2 :
Na here I wan just Dey throughout the whole wedding 🥺💕
2026-08-01 15:16:18
24
Hapseeontop :
Yau bazanyi bacciba Jama a 😂💃🏽
2026-08-01 15:04:39
53
SACCOH BABE26🇸🇱🇸🇱 :
Online guest's I greet you oo 😂😂
2026-08-01 16:23:41
9
mahmah :
even Davido wedding been no sharp like this one
2026-08-01 18:38:41
1
OLUWAFOLAKEMI🌹💝 :
omor,page don plenty wey i enter today ooo.
congratulations to the latest couple
2026-08-01 16:26:55
1
ÀdaÈze 🥰🤴❤️❣️ :
i was there
2026-08-01 17:50:33
5
Niella gurl 🩵 :
I no fit talk again oo 😔🤣
2026-08-01 16:23:14
5
tosinomotomilola :
Una sure say ds new couple never pass 30years🥰🥰🥰🥰 ds wedding too set oooo abeg. God bless their union
omo from one page to another na so my belle dey sweet m.
2026-08-01 16:09:04
13
RN/RM/RPHN.Adaugo🫧 :
Wow❤️
2026-08-01 14:47:26
10
BLC🫠👀 :
Massive
2026-08-01 14:51:52
6
Big Renny💜🌻🌹 :
Ahhhhh this is hugeeee
2026-08-01 15:30:35
6
user4606016038340 :
Les enfants préférés de dieu
2026-08-01 20:26:04
1
To see more videos from user @keezgist, please go to the Tikwm
homepage.