good one no be today dey start to dey tell una to stop seeing alongside of the road, cause if any car fails brake it will hit some people there, so don't think that those entrco people don't know wat dey are doing dey know wat dey are doing, God bless entrco
2026-08-02 16:38:14
6
Slim KahKah :
Wetin happen
2026-08-02 10:56:47
2
bigname 🇳🇬🇺🇲♍ :
what just happened
2026-08-02 04:02:07
1
Iphie 💜💜 :
They don’t hear stop selling alone the road , is for there own safety but they won’t listen
2026-08-01 22:40:32
6
Dera🦋💕❤️ :
Do the right thing but people won’t hear..I know this is someone sweat🥺 but selling along the road is dangerous
2026-08-02 05:52:53
4
safety Kelechi :
tomorrow una say road don spoil..
imagine the heat on that asphalt.
2026-08-02 08:31:28
4
Hope :
What happened
2026-08-01 20:43:37
0
süççêss stïçhés✂️🚀 :
this girl wey I dey buy waterleaf😂 why en dey dance
2026-08-02 09:17:45
1
Nwauluchizi :
Na irete
2026-08-02 06:22:30
1
Jasper :
why that one dey dance 😂😂😂
2026-08-02 17:22:11
1
Kekeocha :
𝙪𝙣𝙖 𝙣𝙤 𝙩𝙝𝙚𝙮 𝙝𝙚𝙖𝙧 𝙬𝙤𝙧𝙙.
2026-08-02 14:14:35
1
CHIEF NWACHINEMERE 🇮🇳 :
Very good, una go carry market block road
2026-08-02 19:03:07
0
🐦🔥CENT BM🇺🇸🦠 :
Amakohia market
2026-08-03 02:25:19
0
Ocean 12 :
So why is the guy dancing 💃
2026-08-02 18:49:23
0
N🦋O🦋R🦋A :
😁😁😁
2026-08-02 15:44:45
0
Nkemjika :
❤️❤️❤️
2026-08-01 22:12:37
1
godsfavour996 :
🥰🥰🥰
2026-08-02 01:17:19
0
To see more videos from user @urielswezzy26, please go to the Tikwm
homepage.