@luckytalker_: Be a strict car owner 🚘

Talker Boi
Talker Boi
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 August 2026 15:45:29 GMT
106354
9995
230
801

Music

Download

Comments

eko.systematic
Eko Systematic :
I have 12m with me, still thinking if I will buy Toyota Avalon 2014 or rx 350 2010, which one should I buy
2026-08-02 17:29:55
23
ezeh.ng
Ezeh.NG :
Avoid over speeding……. Not an advice nah serious warning
2026-08-02 08:39:03
777
ayomide_arc
LORD ISAO :
Na so a random guy dey vex for me say I no borrow him my car to go night party for island. Guy wey no be my friend ooo. A random guy I met at mechanic workshop. I just dey laugh
2026-08-02 08:51:51
245
teemobile_innovations
Tee_Mobile dashcams :
Get a dashcam very importantly
2026-08-02 12:53:47
154
bigfishkennel_anproperty
Addul Qudus :
Na why I Dey use coupe, make everybody get out, na only me Dey drive my car
2026-08-02 09:41:45
132
austinoc88
Austinoc88 :
Fuel nobi issue sef. Dem no go fit take necessary precaution d way u dey do.
2026-08-02 09:26:35
71
prymexeth
Prymex.eth :
I am a new car owner, I thank God i came across your page.
2026-08-02 12:17:02
43
enjalaaa
Enjala :
take number 1 very serious, infact nr give anybody your car
2026-08-02 08:23:05
42
ee0127
Twenty7 :
You see that Sport gear, you no lie my bro. E da spoil your engine bcos all your engine components go da awake.
2026-08-02 10:28:24
25
blackyolk
BlackYolk :
Oga as a man grow to the point to know how to say no. no matter as we laugh reach baba e no dey be say e no dey. I no fit use Shame please person we don grow pass that stage for life ..
2026-08-02 11:51:15
80
laurenmata_
Laurenmata :
Me wey Dey always carry strangers for road whenever I’m traveling.
2026-08-02 13:53:43
5
legit_fundz2
Legit Fz🏖️💎 :
Get this car and be free😂
2026-08-03 06:51:13
6
starboytolex0
Ayotola ❣️ :
Ajeh you no lie😂😂 that bone face dey help like mad one guyy be wan bill me, as i dey come i don know say e wan bill me ni , i just bone face i no even look him side as the guyy see say i bone face ajeh e no near me😂😂
2026-08-02 12:19:53
7
mega.boss724
💎MEGA BOSS💎👑🤴🏿 :
i go laugh and still decline your bill. laughing is my hobbie bro
2026-08-04 18:09:36
0
ayomide_arc
LORD ISAO :
Always tell people not to slam your door, it's not danfo. Teach them to sit and dust off their shoes before putting their legs in the car, especially this wet season. And always avoid competing with other vehicles on the express. Una live journey different
2026-08-02 08:53:55
45
whytech_official
Popular Whytech :
1. avoid unnecessary speeding 2. avoid recklessly driving 3. avoid driving through unfamiliar territory at night 4. avoid driving dirty or smelling car 5. NEVER LET POLICE AND MECHANIC KNOW YOU AS A YAHOO BOY OR PERSON WEY NO DEY WORK FOR MONEY
2026-08-08 06:03:06
20
dare.muyiwa
Ayandare Ayanmuyiwa :
your car dey low gage! this one return am empty, like empty the car no start💔
2026-08-02 12:22:37
5
trench_kid_szn
𝕿𝖗𝖊𝖓𝖈𝖍 𝖐𝖎𝖉 :
I never get car I still watch am finish 😭😂
2026-09-07 11:49:43
1
dami_the_solar_man
SOLAR AND ELECTRICAL SOLUTIONS :
watin 7m go fit give
2026-08-22 23:05:42
0
de_fairfaith
🦋FAITH🦋 :
I never buy car but I go save the video
2026-08-26 09:33:42
4
ademega96
Megaevent :
Nah only my mechanic,rewire & panel fit drive my car for now😂😂😂
2026-08-02 12:54:26
0
To see more videos from user @luckytalker_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About