Any man wen no behave well, na wen he fall sick and for old age naim he go suffer bcos no go take care of am
2026-09-13 19:04:47
8
stainless babe :
Na God go punish the family and the neighbors
2026-08-01 20:30:37
11
Mrs Okefe Uvoh💋 :
That's why as a woman try balance yourself in case of some foolish men
2026-09-01 16:32:36
13
prophetessjoysunday6 :
she need to run, the man should carry is cross
2026-08-01 17:06:19
5
Love empire :
Abeg nor call my name again 🥺😂
2026-09-11 09:40:09
3
Mummy GO :
Make nobody add to my anger I get short temper mtcheew
2026-09-19 15:55:27
2
❤️Iziekay❤️ :
Some Men are evil
2026-09-11 12:08:16
2
faitty Faith Akpos :
where Dem dey wen the man carry another woman come house.
2026-08-28 08:12:38
4
Scott Annie :
nah God go punish the family and neighbors
2026-09-19 08:39:39
2
Juliet priceless 45 :
some women get mide ooo
2026-08-27 15:00:01
2
Faith :
Godforbid
2026-08-04 15:56:56
2
John Carter :
God forbid
2026-09-16 15:22:06
1
Angel Blacc 🦋 :
Thunder
2026-08-27 13:59:47
1
💜✨𝑸𝒖𝒆𝒆𝒏 𝑱𝒖𝒅𝒊𝒕𝒉💜🌹 :
part 2 please
2026-08-01 22:24:07
2
Ogheneothuk berry💕💕💕 :
Abeg nor call my name again 😂😂😂
2026-09-21 15:41:32
1
Kevwe Faith Oghenevwede :
Part 2
2026-09-12 18:10:02
1
AnnabelO112 :
hmmm
2026-09-19 06:33:34
1
Anthonia Oghoro :
she should not go back.let family take care of him
2026-08-09 03:31:23
2
blessing gold :
I dey like your talk well well
2026-08-04 15:43:52
2
Juliet Johnson :
god will punish any family member that will carry phone to call that woman to come back to that marriage
2026-09-21 09:54:06
1
glam by kessy :
only me go use my hand return him money for am
2026-09-11 09:26:38
2
M.I.R.A(hair🌺 world 🌺)9001 :
Nah men dey make marriage nah Dey work
2026-09-20 17:24:01
0
Quincy praise :
sha u see I dey always tell people say man when go change go still change just imagine a good 10 years na them dey relationship after marriage the guy change omo some men eh God forbid them 😏 na so as I carry belle for my baby father as my pregnancy reach 7 months na so this boy start to dey bet me up and down after I born me and am still get misunderstanding he con still bet me 3 days after I born too omo men eh😏🥹 well I so much thank God say me and am nor dey again because eh I nor really know waiting be all this men problem at all
2026-09-20 15:09:09
1
bebe fit5j :
if depression kill her them go call her to come back God go punish the man and his family
2026-08-23 08:29:41
1
To see more videos from user @destiny7780, please go to the Tikwm
homepage.