Davido has money than peller but who thought this 21 year old marriage go be fire like thisโฆ.Davido was born into a rich family peller become rich on his own hardworking and God blessing ๐ฏ
2026-08-02 13:41:17
809
๐๐พ๐ชบ :
All those people choosing peller weeding na fc fans itโs pain ๐ญ๐ญ
2026-08-03 08:52:40
91
dfw_teni_1957 :
Una Dey compare wedding wey governors go to wedding wey tiktokers go ๐๐๐โฆ..God abeg oo
2026-08-02 10:41:46
2843
Hermโs Beauty :
Vous avez commencรฉ ?
2026-08-01 21:44:41
695
lil famzy :
Davido wedding is the best
2026-08-02 10:24:18
444
That Slim Cute๐๐ :
davido don suffer for una hand naw mate e with peller๐๐๐คฃ
2026-08-03 10:03:12
59
ZeroNoise ๐ฟ๐ฆ๐ฆ :
Omo I be fc but the way una see Davido finish Dey vex me how una go Dey use peller wedding compare Davido own
2026-08-03 15:06:38
7
Kejiempire :
Wetin una Dey compare
2026-08-02 07:42:28
932
chinenyewa :
Una Sabi find trouble for this app ๐
2026-08-03 09:16:40
26
๐จYDK_BELLA ๐๐ซฅ :
Na davido una day use compare peller na wa o
2026-08-02 11:18:45
195
Dark_fae โก๐ :
Una go just sit down Dey compare nonsense!!
2026-08-03 13:45:11
1
OSE๐ง๐ช :
Omo Nawa ohh how una go dey compare OBO to Peller omo ehn una too do ohh for this app nah so una done see Davido finish???
2026-08-03 11:46:03
4
vic ๐๐ Berry :
come una see naira for davido weeding ? nah dollar them spray their oo so don't compare ๐๐๐คฃ
2026-08-03 12:25:10
2
Dammie๐๐ :
If Una never compare , Una no Dey rest ๐
2026-08-03 12:50:57
2
Happy ๐ฆ ๐ฆ ๐ค๐ฆ๐๏ธ๐น :
Peller and Jarvis Wedding ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
2026-08-03 10:30:10
2
11 Juin :
on ne compare pas l'incomparable merci ๐๐
2026-08-02 06:49:12
413
oh my ilmaโค๏ธ๐ฏ :
Svp davido cโest avec son propre argent ๐ฐ
2026-08-02 15:20:26
117
Chi_Chi๐ฅ :
Peller wedding was lit๐ฅ we know but comparing them na see finish to our biggest OBO๐ with all the announcements peller did before the wedding, Davido did not announce like that but it was still talk of the town๐
2026-08-02 17:04:20
105
๐vera๐ :
peller own is the best ooo
2026-08-02 12:11:12
159
CHIKA๐๐ฅน๐ :
Why una go de compare chicken and lion na
2026-08-02 09:14:38
173
Cute ๐mom๐๐ :
Una don start oo which una Dey compare peller wedding vs Davido na
2026-08-03 08:25:07
18
Ivy๐๐ :
peller won
2026-08-02 06:41:54
256
Princess_Rukkykekes89 :
Other celebrities marry oh... but na Davido ona choose to compare with Peller.... Make ona try rest abeg.... shuuuuuu
2026-08-02 16:23:51
55
To see more videos from user @dkaj837, please go to the Tikwm
homepage.