sabalo later carry am go greet peller inside.....shout out to sabalo👍
2026-08-02 15:45:14
5
BIG SHIP 🛳️👑 :
Mary really love him
2026-08-01 20:51:09
1117
Kylie B.Fox31 meteorologist :
Life na turn by turn❤️
2026-08-01 20:50:38
325
lucky Micheal :
Carry on advocate, very humble and understanding boy
2026-08-02 14:59:35
1
LAGØS BØÎ 🏧 :
this one na really love ❤️no be pellar and Jarvis love 😂😂
2026-08-01 20:40:16
229
fuckoff_itsjustme :
Omor e reach to dey sad oh 💔
2026-08-01 20:15:38
399
The welder girl💕👷♀️🔨🪚🗜️ :
Omo tears fall for my eye 😌
2026-08-01 20:32:47
167
D Dohn :
Mary is too good 🥰
2026-08-02 13:00:38
4
MARICH :
❤️❤️I wish avocate the best.. this girl is a keeper..
2026-08-01 21:40:43
88
Elon scorpion 🦂🦂 :
I swear e no sharp 💔
2026-08-01 19:45:56
74
CHI-BYKE ✨💫🌟 :
This girl na sweet girl
2026-08-01 21:01:12
37
Sana_Razak :
If you be true peller fan you will cry at this moment no matter what Jo blaq did bad to you forgive am now why advocate come wear white wey Jo wear asoebi come be best man add oh peller seeing this moment I pray God bless sarbalo cause I swear I couldn't control my tears
2026-08-02 09:14:24
5
PAPPY HUSH ✌️💯✌️ :
Make Una no blame peller or anything….life happened and they’ll grow pass it
2026-08-02 16:49:27
0
Ochman :
why is everyone speaking like something happened to him
2026-08-02 15:16:11
0
oigclipz :
Mary is really a nice person
2026-08-01 20:44:05
43
𝐁 𝐀 𝐒 𝐇 𝐈 𝐑 :
I’ll save this video for future reference
2026-08-01 22:39:31
34
Mr Abdullahi :
I pray for you advocate 🥺
2026-08-01 20:40:49
36
MR COMMANDO 🇳🇬🇸🇬 :
in this life just get money oo
no worry advocate go get this money
2026-08-01 20:13:18
64
匚卂尺乙ㄖㄥ卂 ❤️✝️ :
Real love❤️
2026-08-01 20:04:17
27
ŎƁÌJ̌Á 🕸 🕷 :
sometimes all u need is someone that understand you 😏
2026-08-01 20:51:20
27
Coded details 🅿️🔋 :
He later see peller I get joy for him
2026-08-01 22:23:55
96
To see more videos from user @mrpanel.blog, please go to the Tikwm
homepage.