Chai see beautiful children 🥰 Omo una papa don carry Alika go wedding 🤣
2026-08-01 22:06:52
2729
Sinachwardrobeessentials✨ :
Chief Lawrence
2026-08-02 08:57:06
129
Chioma :
UnA Papa nA small pikin settings him de now 😂, with my pinopino my forever
2026-08-01 23:04:02
1202
🧚✨Clara🍒 :
comment section don kill me 😂😂😂😂 which one be say una papa go wedding bird commot for in necklace 😂😂😂😂🙆
2026-08-02 00:42:47
1714
TasteByMide🧑🍳 :
Make I nor swear for una papa 😩
2026-08-01 20:18:40
2320
AAA ASANWA💍♾️❤️ :
she looks like her dad so much 🥰chai🤦🏼♀️🥹
2026-09-03 16:06:20
49
IFEOMA💜 :
And the papa dey surprise another woman for girlfriend’s day oo
2026-08-01 20:52:51
1538
🎀Mamma❤️🔥🫧🫧 :
Even if you born gold, silver and diamond give man, some no go value am. Their eyes go still dey find something for outside.
2026-08-02 06:20:39
739
chizzy beloved :
After 5 children God what do man really want . Una sure say I go marry
2026-09-03 08:41:15
2
Shasha :
Thank God for the gift of mothers, imagine what these beautiful kids would have gone through if anything happened to their mom, God is not blind and he’ll forever shield y’all
2026-08-02 12:57:09
247
GLORY Diaries :
See fyn children wetin men really want
2026-09-04 10:32:41
1
vicky :
more than 5yrs in marriage and this man get mind have second wife for what reasons, he go marry wives tire.
2026-09-02 22:04:07
2
🌿Harmony 💖🕊️ :
See fine fine children o🥺 what do men really want
2026-09-03 08:33:29
1
Tracydivavibes🦋🦋 :
See as children resemble their papa 😏🥰🥰
2026-09-02 20:21:02
1
Chef_fave🧑🍳🍱🥟🍹🍿 🥤 :
Una papa and he Arike dy do notice me up/down 🤣
2026-08-02 00:47:19
362
Effizzybaby :
see children ehn God
i keep asking,,,what do men want
2026-08-01 20:24:24
537
🦋Awyetu💜🦋 :
Una papa Dey Dey do happy girlfriend day ooooo😂😂 we never rest from him hand
2026-08-02 06:08:57
330
♈️Amilove🦋 :
See beautiful children and their papa get mind walk away 😢😢
2026-08-09 07:58:26
7
AGBARHO HAIRSTYLE WIG-BY-BELLA :
I live una papa for God..na my God go judge am…Beautiful kids ❤️❤️
2026-08-01 21:22:49
405
Lonely Mf🤧😪🥴 :
Comment section wan kpai me oo😭😭😭
2026-08-01 22:17:42
155
To see more videos from user @emeraldspicey, please go to the Tikwm
homepage.