portable have said it now
he said peller wedding is carnival already
2026-08-01 20:06:49
3
spanky Kay💛⚓🎗 :
me don chop ohh na which side you dey brr
2026-08-01 20:57:52
83
🫂💪ÃFËĔŽ🕳🧘♀️💀 :
rest room still get AC 😫🥱
Omo 💔 I go get money oo
2026-08-01 22:12:26
58
𝐇𝐎𝐑𝐋𝐀𝐍𝐑𝐄𝐖𝐀𝐉𝐔 :
Farulee yen My joy giver
2026-08-01 23:38:47
0
ADEBAYO🤡🚀 :
foodie 😂
2026-08-01 19:59:13
14
Novaski :
oh really 😂😂😂😂
2026-08-01 21:31:37
0
Oluwaseun ♻️ :
Ahh make una no scatter party ooo😂😂
2026-08-01 19:51:06
66
Wiseman$$ :
take it easy bro😁😁😁
2026-08-01 23:31:57
0
omo olateju :
350k aso opa marun 🤣🤣 I can scatter the party if them no serve me food ooo 🤣
2026-08-01 22:38:27
2
𝙰𝚕𝚊𝚋𝚒 𝙱𝚘𝚒 🤡💥 :
Bestie needed 🥺❤️
2026-08-01 20:54:21
19
soskid💯😎 :
from one page to another I don tire
2026-08-01 21:11:41
9
𝔽𝔸𝕋ℍ𝕀𝔸🤭❤️ :
Bestie needed 🥹❤️
2026-08-01 23:12:07
14
Zinny :
Sorry food go soon ready
2026-08-01 20:23:33
18
Kokoro official page :
My mind is telling me my future wife is here and she needs Data, baby which network🥹😂
2026-08-01 21:11:06
37
Dabira closet🛍️❤️ :
Be calming down bro😂🥰we are coming
2026-08-01 20:11:38
37
Drdrayshoes👟👞👞👟🥿 :
na lie me wey I still dey eat the semo wey I carry come from the party
2026-08-01 21:30:33
13
GÉÈ BÖΗ2704 :
Make una no vex I just do date now nii make una gist me abeg
2026-08-01 22:42:44
7
HAMA kitchen Essentials :
I dey tell somebody say this kind party no except food 😁because this boy mom this is her first time doing this kind of big party and it won’t be easy to handle nd we all know how all this people in charge of food do no vex bro 😂😂
2026-08-01 22:03:52
19
To see more videos from user @farulee_, please go to the Tikwm
homepage.