@magbe101: I take God beg you I no know Wetin e Dey talk about drop my my come down 😭😭😭😭 #fyp #benin #edostate #preciousdiamondstone #celestialpaparazzi

CELESTIAL PAPARAZZI ..☦️😌🌈
CELESTIAL PAPARAZZI ..☦️😌🌈
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 August 2026 20:18:32 GMT
104067
7954
238
797

Music

Download

Comments

big_slime_01
SLIME🕷️🅿️ :
AirPod wey Dey always Dey my ear nor go even let them😂
2026-08-03 06:46:03
2
yall.kenzie2
꧁꧂DIVINE꧁꧂🥹❤️ :
omo 😭I fell for this and they took my phone
2026-08-01 21:29:03
958
aeeshh_0
aeeshh🌸 :
ee Wetin my eyes see for this people hand for Akpakpava na God save me that day😭😂
2026-08-02 23:53:27
0
greatguy__0
ℒ𝒶𝓌𝒶𝓁 🍀 :
Omo they use thing collect my guy phone last year for Ekpoma ... in fact sef them for kidnap am assuming then need renew something 😂😂💔
2026-08-03 07:21:09
1
.dfw.addie
꧁༺𝓐𝓭𝓭𝓲𝓮༻꧂ :
Please I’m confused someone explain to me naa😭😭
2026-08-02 09:23:05
340
omoregiesuccess2
Pearl :
See why I recommend always wearing EarPod
2026-08-03 05:16:10
4
apparels_by_tee_
Apparels_by_tee_🧵🪡 :
Precious diamond stone every time 😂😂😂make them try change the name
2026-08-02 21:10:58
128
user8679752295565
favy 💖 :
omo this thing happened to me 😭 thank God I didn't respond to them he had to drop me
2026-08-02 16:11:26
148
princex1112023_
Bad friend 😹 :
Nawa o dem stl de do ds tin
2026-08-02 20:29:14
44
maryjanelovespink
JAYNE🎀⁷ :
They did it to me o, i no know as I take follow them immediately my eye clear i pick race, the man say ive already joined them and threatened me I called my mom on phone and she rushed over to pick me up. I was barely 15 at the time this was at airport road while I was attending jamb lectures
2026-08-02 14:16:48
49
flourishbaby4454
Peace maker :
Make Una still allow the diamond stone rest
2026-08-03 07:11:32
1
giftedpeace98
Giftedpeace🥰 :
na so them take scam me for 2019
2026-08-02 18:19:46
2
dylove590
A SOLO 🫩📿 :
They do me as I hear say them Dey go my direction I enter, as they don almost reach I tell them to drop me, free transport 😅
2026-08-02 19:29:48
28
cutefamouxpluto
𝓝𝓸𝓼𝓪 𝕏 :
lol 😂 them try do me this thing for ikpoba hill I burst laff once 😂😭
2026-08-02 23:03:32
15
mskay428
𝓢𝓱𝓮'𝓼 𝓡𝓲𝓻𝓲 :
omooo me I was a victim they took phone from me,I never heard about this stuff before worst part it wasn't my phone it was my dads phone😭😭i nearly craze that day
2026-08-03 01:20:52
5
teeberry41
Teejay🎀_luxe :
I nearly follow them one time 😂 na halfway my brain take come back 😂
2026-08-02 20:54:07
15
ca_lissa2
Calissa🍒💕🍫 :
Guyyy na so them do me last 2months 😂them no fear me and my garment😂
2026-08-01 22:23:32
31
eu85301
EUNICE ❤️💕🥰 :
Omo this exact man again I no fall out 😂😂
2026-08-02 11:27:11
5
prhincess_
```Dfwme🍒🦋``` :
I was a victim of this 3 years ago I say I just wait Mae dem talk finish 😂😂😂naim I say epa I one come down
2026-08-02 22:10:53
5
timie1238
timie123 :
I have been a victim of dis years bck in my early twenty I lost money alot happened
2026-08-03 01:42:55
1
nelly_rie1
nelly_rie :
na this man collect my phone oooo
2026-08-02 20:36:49
4
nelly_thebaddie
Nelson_ :
I'm confused, make una explain 😞
2026-08-03 04:59:20
3
To see more videos from user @magbe101, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About