Meaning I won’t lack anything in Life na bcs my bro is caring 😭❤️
2026-08-02 08:27:56
2782
T🎀 :
God forbid,my brother weh we deh beg make he bath 😂
2026-08-03 21:34:29
1161
Ikeoluwa🌈🏳️🌈💯😍 :
Haaa,stop am ooo
my junior brothers wey fit bring different girls in just a week to the house , and na still me go dey tell those girls " our wife" , anytime any of them show up, my brother will be like 🤪awn my sister likes you 🥱😲
ki esan ma ma ke ooo
2026-08-15 11:01:52
6
Steph~is~fyn~asf 💜🦋 :
I get three brothers, pls which one ?
2026-08-01 23:40:26
2072
Oyin.👩🏻🦰💗 :
God forbid o 😹
Brother wey stingy 💔😹
2026-08-02 14:02:55
1542
𝓒𝓵𝓪𝓼𝓼𝓲𝓬𝓻𝓾𝓽𝓱🎀❤️🩹 :
I love him ooo but he too like too dey go church
2026-08-10 10:31:22
7
I am Ayo🥹💚 :
Amen cos my brothers are very caring and they no like wahala 🥰
2026-08-10 01:25:27
9
wumi🌹💞 :
you want make him use beating kill me 🤧
2026-08-02 11:23:21
1596
Bêñéfît🌹 :
I need a boyfriend anyone interested
2026-08-06 23:45:01
22
lonely b***🤧🥹 :
god forbid my brother stingy abeg
no bring me back here
2026-08-06 15:20:47
15
MS. Angel🧚♀️💎🌚. :
My brother dey cheat😁 so I no want😂
2026-08-07 08:51:21
24
S💋 :
GODFORBID
2026-08-01 21:36:29
65
ABIDEMI 🔥🦜 :
my brother wey no get sense 😩😂
2026-08-02 08:48:32
169
Ilypassyourbabe🥲🫴 :
Amen o,that boy na very sweet boy😂
2026-08-03 14:23:03
87
iam_jannyo🦋❤️ :
Second brother yes😂❤️first no😭
2026-08-02 07:55:36
590
Gemi🧚🏼♀️ :
Person wey me and him dey throw blow when we small
2026-08-02 15:16:11
128
🎖️EMMY🪐 :
I regret and forbid am for my sisters😂😂
2026-08-11 10:44:05
31
🎀ADEMIDE🎀✨🦋 :
That one no really concern me guys I’m single again 😭😭
2026-08-08 16:36:32
7
giftgifted :
God forbid😣😣😣
2026-08-10 14:52:21
5
Briiii🍒 :
God forbid abeg😂😂👩🏽🦯
2026-08-06 16:44:21
13
Lit :
I never see my sis comment.... wetin e mean
2026-08-08 13:15:06
23
To see more videos from user @waityouknowamaka_, please go to the Tikwm
homepage.