@www.tiktok.malasiaboi:

MALAYSIA BOI
MALAYSIA BOI
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 05:45:45 GMT
31978
1700
127
80

Music

Download

Comments

simprince21
Sim :
If you never see yourself for this kind settings, just know say u never start life 😂😂😂.
2026-08-02 21:44:41
16
julietjuzy3
First Apperance 322 :
Omo this settings don cast 😂😂😂😂😂
2026-08-02 22:59:53
2
sundayedeh352
Sunday Edeh :
them chop me more than 8m for Enugu I swear
2026-08-02 22:32:35
6
amoneymind
money mind 💰 :
My people 🤣🤣🤣🤣
2026-08-02 23:12:08
0
xxyfdy0
Pablo Escobar 🌓🌑🌕 :
e done cast since 😂😂😂😂
2026-08-02 22:03:12
1
elamy_boy100
URGENT 2K🇱🇷🇧🇷☠️👹☠️ :
me self I dey leave with am
2026-08-02 23:35:28
0
rueben_musk
Ëvïl🗿🥋Rùēbéñ 📿🧏 :
Omo i don see this one tire😂😂😂
2026-08-02 18:27:27
8
bloodtonic_1
BLOODTONIC ❤️ :
Na so dem chop my 180k for march 😂
2026-08-02 23:22:11
1
badderman_official
OluwaBadder :
Omo I think say na only me wey don been to this biggest scam in Ngwa land 😂😂
2026-08-02 17:59:36
13
youngalpha681
Derick 🐍 :
Omo if you go Dey first time e go Dey do you like real 😂😂😂😂
2026-08-02 21:12:45
6
chubaegoautoz
chubaegoautoz :
My ngwa brother i don laff Taya 😂 all this na fake
2026-08-02 14:37:24
11
bhig_derah
CHIDERA :
But why Dey no go show you who de talk 😅
2026-08-02 21:55:41
2
delightkenneth3
simple delight :
Omo my Ngwa people 😂😂
2026-08-02 21:28:29
2
pablo32458
Dankar money@32458 :
nice one
2026-08-02 11:02:20
1
nwachimeremeze001
MR DÕNÊ QUÃDRyy 🦅 :
bro keep it up... you're trying 💪🏾
2026-08-02 20:07:24
5
ama_zon17
Amazon❤️⚓️🖤 :
I waiting I see for enugu 😂😂😂
2026-08-02 22:14:55
1
user5962937745226
lawrich Xpress :
this guy you de funny aswear 😆🤣😂
2026-08-02 14:13:05
6
ukrainianmaster1
✝️official wizzy💫🇺🇦🇳🇬 :
Make Una mind wetin Una Dey use for content 👂
2026-08-02 21:38:15
1
ufombachinaza
Ufomba Chinaza :
All nah wash😂😂 I know all the tricks 😅
2026-08-02 16:26:47
0
fortunekelechi997
MR FORTUNE :
may e no be say nah wetin I dey think bro😆😁
2026-08-02 20:37:52
1
tonyexchange1
Onyekachukwu✨✝️ :
Ngwa people welldone 😂
2026-08-02 23:07:39
0
workingforcongrats
𝕭𝖎𝖌 𝕯𝖎𝖆𝖒𝖔𝖓𝖉 🚀🌴👹 :
Omo na the same settings deh take chop me😂😂😂😂
2026-08-03 00:21:56
0
user8100722088045
Kim boo :
omo🤣
2026-08-02 23:12:13
0
prophetsolomonchukwuma
prophetsolomonchukwuma :
🤣🤣🤣🤣🤣 scam
2026-08-03 00:18:37
0
To see more videos from user @www.tiktok.malasiaboi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About