@krazybosco:

KRAZYBOSCO
KRAZYBOSCO
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 07:52:00 GMT
71986
6581
362
1135

Music

Download

Comments

sanco479
JANGOTHEHUSTLER :
nah the reason why I dey tell my mom say I no go dey go church again nah magic dem dey do now
2026-08-02 18:37:50
0
solomonboy29
solomonboy :
nah Ronaldo
2026-08-02 13:13:05
0
biglollipop01
_Somebody’s Boyfriend❤️🥶 :
Who else didnt go to church?😭
2026-08-02 09:56:58
81
nuhuahmad000
nuhuahmad00 :
if you're Muslim ☪️say alhamdullah 🤲🤲🤲🤲
2026-08-02 12:53:26
75
goldenpetals0
MissSoftLife🇱🇷🇿🇦 :
Abeg o today na Sunday o I want go church early o😅😅😅😅
2026-08-02 08:40:16
57
abdul_ruma
abdulruma :
so naija get this kind player and we dey argue about who is the goat between messi and ronaldo
2026-08-02 11:43:37
20
odogwufresh001
Odogwufresh :
na football is new pattern for healing now 😂😂😂
2026-08-02 07:56:20
24
halidubillal
bobby bee :
the pastor dey fill like Ronaldo
2026-08-02 12:01:21
1
kiscotech
Kiscotech :
guys I want to confess. I am the one that swear for Africa 😂😂
2026-08-02 11:55:46
8
babygirll4life
azom555 :
We get this kind player for Nigeria and we no go world cup!😂😂😂😂
2026-08-02 13:27:25
4
godfreybrown6
Brown_shuga :
Chelsea is interested in signing that pastor on a long team loan deal with option to buy😂
2026-08-02 14:47:46
7
khu_fhre
👌💦Askov_LEWIS💦👌 :
wettin de really occur nowadays for church 😂😂😂😂
2026-08-02 12:49:35
6
omonrol_jnr
👑Omon_rol👑 :
FIFA come oooh 😂
2026-08-02 09:38:41
2
iyk178
IYKE :
spiritual Efootball abi wetin una call am..😂 nothing wey Musa no go see for gate 😂😂
2026-08-02 08:44:56
9
realogeh
𝐎𝐠𝐞𝐡 :
I wear boots go church today ooo Incase time to play church world cup reach 💯
2026-08-02 11:30:10
6
lynchliyoungmycah0
Lynch :
Fifa go later come church to investigate this case 😳😳😳
2026-08-02 07:59:20
10
nne51255
nne51255 :
Wetin cover me??
2026-08-02 15:41:06
0
somceeskincare
Sõm Çēē cosmetic :
who did this to Africa 🌍🌍🌍
2026-08-02 09:47:55
2
bigpropeller.1996
bigpropeller.1996 :
Na God send ham that one 😳
2026-08-02 11:40:09
0
richardamissah00
Richard N̈ana Amissah :
Which country be this
2026-08-02 12:38:34
3
aroso01
aroso01 :
no reason am...na business 💯
2026-08-02 11:25:03
1
boidcash
boidcash :
No wonder Messi no collect worldcup this year
2026-08-02 11:17:19
3
olasunkanmii09
Olasunkanmi 💕 :
Very soon spiritual PlayStation go enter church 😂😂😂😂
2026-08-02 10:18:46
4
To see more videos from user @krazybosco, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About