i swear many people went there to look for mistakes but God disappointed them 🤣🤣
2026-08-02 15:09:04
114
Mr Greedy 👌 :
Na Wizkid fans suppose dey vex sef 😂😂
2026-08-02 14:51:40
71
TRIUMPH EGHONGHON :
but inside there, Wizkid still big pass fela
2026-08-02 14:24:24
70
Kanyewhales :
Someone told seun VDM is coming na why E japa
2026-08-02 16:32:39
9
greatness1145 :
As i see you for stage yesterday, i know say you don chop witch for this work. Respect 🫡
2026-08-02 10:25:25
32
Tommyobosa :
You remain the best mc in nigeria at the moment, o like the wey you control the crowd
2026-08-02 10:46:51
25
Mrteemax :
na WizKid FC suppose dey vex na
why seun kuti come dey vex
2026-08-02 11:50:56
33
brown suger :
to my understanding na wizkid u yah ohhh
2026-08-02 12:29:19
6
Chizy of Hype :
you are a professional bro anything you talk join
2026-08-02 21:15:36
1
WOODBO$$ :
Why calling his dad
2026-08-02 21:35:40
1
Lord Mali zoro :
Who goes fela?
2026-08-02 18:46:27
1
ZILOP FISHERY 🐟🐟🐟🐟 :
he was even praising dem
2026-08-02 15:08:11
7
Melissa Ward :
Very unprofessional
2026-08-02 18:06:21
1
𝓓𝓮𝔁 :
Boss nor mind them
2026-08-02 12:33:03
0
Scott.donald :
as an mc, you are supposed to know your audience.
2026-08-02 12:15:37
9
princess Osas :
Edo to the world 🌎 seeing you representing, i was so happy you were there ✅✅
2026-08-02 10:45:14
5
MR_HONEST :
Normally for that kind setting u no even suppose mention any artist name cus na different people full there, e go come be like say u da bring up comparison, anyways e no Dey intentional and you na our bros🙌💯
2026-08-02 12:22:23
5
user2169520172443 :
If u don't accept your mistake you will repeat it again
2026-08-02 14:17:50
12
Paul :
With what I just had now, it’s praise to Fela, not the other way round,
2026-08-02 12:00:15
5
ABUJA JEWELRY SELLER :
u no supposed explain, make seun rest
2026-08-02 12:05:35
9
E_NUELs :
mc talk we all know is always jokes and cruise... Nigerians too do
2026-08-02 10:46:33
7
To see more videos from user @mcedopikin, please go to the Tikwm
homepage.