@ziger_coachfc: This one is lesson on How to crush eyeballs Danziger we are learning 😅 Omor sir calm down #danziger #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #happysunday #fyp
Best to walk away instead of spending the rest of your like in jail
2026-08-02 11:35:23
7
Globitech - Web Development :
It’s no longer a self defense, because na u wan hit first so as u dey ask for hug. you go gats find lawyer after the fight
2026-08-03 15:28:19
4
Stephen King 👑 :
guy u wicked ooo😳
person eye 👀
2026-08-03 20:33:11
4
ęñ🍳 :
What is happening Biko😭
2026-08-02 17:52:48
3
His just a friend 🦥💕 :
For Lagos here na 120,000 patients oh
2026-08-03 06:39:43
3
Billdon😎💯 :
This wan dor pass self defense oo😳😳😳😳😳😂
2026-08-03 19:25:51
1
🛜LOIC TECH 🧑🔧👨💻 :
Happy Sunday
2026-08-03 12:06:18
23
ultimate life :
Jesus o
2026-08-02 17:29:38
1
mike :
happy Sunday
2026-08-04 17:55:24
0
AsAbA gYm RaT 🏋️♂️ GEMINI♊️ :
happy sunday
2026-08-03 05:57:30
1
👑INEC daughter wife of odoguw :
My mentor ☠️☠️☠️
2026-08-02 12:17:03
1
Abulo tiktok :
danzigar see kiri kiri oooo
abeg I no need am
2026-08-04 22:26:02
0
Oluremi :
You go follow me go court when I kee pesin pikin? 🙂
2026-08-04 21:09:39
0
Adama John :
Till kpai ontop happy Sunday…. My guy call me from prison yesterday make i send somthing for am …. Fight wey don finish he leta go back go forget stone for the guy head na so the guy leg-go….stay safe
2026-08-03 05:22:43
0
To see more videos from user @ziger_coachfc, please go to the Tikwm
homepage.