@sulamonie8: Seyi vibez don’t go to peller wedding, so what is your problem? ##sulamonie8##seyivibez##fyp##trending##seyivibez🔥📌💯@@Expensive⚡️wacko babe🎩NSNV🥷@@☠️ᴏᴊᴏ ᴠɪʙᴇᴢ☠️ 🧑‍✈️@@BENZO❤️👑@@Humble Of Ibadan

Sula Cash NSNV
Sula Cash NSNV
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 13:05:50 GMT
53443
11168
365
371

Music

Download

Comments

t.master_02
💦T.master 🇹🇬❤️🇵🇪 :
NSNV family for life 💯
2026-08-05 22:47:17
4
atutucruiseonly
🌟 atutu49 :
Shey person wey dem no invite go go nhi….. but watin concern zino for this matter na 😏
2026-08-04 22:40:20
1
bigzzzzz01
Big Chase🫶❤️ :
Bro davido came oooo
2026-08-04 20:39:31
0
olamoo819
Ola Moo :
seyi don pass that level nah
2026-08-03 06:13:03
118
user1116027269695
Sammy Richie :
brother leave them je koma sotornso
2026-08-05 12:21:06
3
boimoney04
BOY MONEY💰 :
Bro I don follow u
2026-08-05 11:33:39
1
vikkyrichie001
vikkyrichie001 :
Mentor 🍁
2026-08-05 16:44:40
0
btc.baby4
Don wise :
Who is Baba Z please
2026-08-02 21:14:36
39
famous.boi304
famous boi :
No seyi no what
2026-08-02 21:32:21
127
user4416617624397
NO SEYI NO VIBEZ :
loseyi mhi no dey eat enemy food
2026-08-02 22:36:19
36
olarich32
☦️✞✟ ØⱠ₳₥łĐɆ✞✟🚀 :
May god never kill seyi for us 🙏❤️
2026-08-02 23:50:23
45
bhoiay0
☠️ÏÑÑØƐŅŤ☠️🚭 :
omoh seyi don pass all dat level jareh
2026-08-03 06:39:42
17
user277817385404
Ramadan ogo boy :
Seyi vibez of life
2026-08-02 21:49:04
11
faja_atorise
faja_atorise💫✅ :
seyi vibes for life
2026-08-03 10:42:27
7
horpy775
horpy ❤🦅 :
Zzz is also a TikToker now
2026-08-02 22:17:28
18
wirebtc4
wirebtc4 :
Na God go bless you for me brother ❤️❤️
2026-08-02 21:41:11
7
kayodesunday49
SUNNY ☀️☀️☀️ :
Nah God go bless you for me bro
2026-08-02 19:15:55
9
babydior.nsnv001
Babydior. NSNV🦀❤️🔥 :
Me I don talk am say nah Wetin seyi use pass them ajeh 🥰😅unno fit see my mentor for that kind settings ajeh 😂😳OGO TIWA 🫣❤️
2026-08-02 22:52:04
6
alaodc17
🌴 卂ㄥ卂ㄖ_ᗪ匚🌴 :
My mentor no dey that kind set
2026-08-02 21:04:10
6
hushp10
👹👻{HÜŠH}👻👺 :
Peller even invite Naira Marley and he no go
2026-08-02 20:45:10
9
ay.richie705
Ay Richie❤️ :
Even if dey call him he will no go he no Dey for that kind settings now na that z guy you fit see for there nah na mate that z boy and Peller be nah
2026-08-02 22:48:04
7
qbashclothier_
QBash Clothier :
He later gooooo🥰
2026-08-02 22:28:19
28
like.kn2
Abẹ́fẹ́ ♓️ :
dem think say seyi vibez na content creator
2026-08-02 13:13:18
10
anogizavibez
Anogiza vibez :
shey una don see person Way dey with Burna boy before way dey go small small party
2026-08-02 20:32:43
5
gbolaha33
Gbolahan001 🫡🫡💗 :
No vibez
2026-08-03 14:32:41
2
To see more videos from user @sulamonie8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About