Na cray fish , egusi and ogbono, dem dey use this this grind naaa
2026-08-03 07:36:02
457
𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂𝓰𝓾𝓻𝓵_𝓽𝓮𝓮 💕 :
Una dey talk oo so everybody now dey pretend like say dem get blender for house since mama born dem nobody dey grind for market again
2026-08-04 07:38:05
21
just_precious_00 :
E blend Abi e nor blend?😭😂
2026-08-02 16:06:01
164
NueChoice💕💕 :
Na weytin I Dey use for my house if light no Dey
2026-08-04 07:53:37
2
Gift Uchechi :
na normal thing for PH naaa and plus they have different ones for wet abd dry food stuffs
2026-08-04 08:29:58
23
Joy’s homes :
Omo I don’t think this is hygienic anyways it is well
2026-08-02 15:37:25
618
Rita Teny :
I grew up in ph, this is the engine they use to grind tomatoes and pepper
2026-08-04 07:28:02
3
Zay zay🎀 :
But this is for Egusi and ogbono😳 oh wow
2026-08-02 16:19:24
70
KELECHI 🇳🇬 :
This is the legendary blender we all know
2026-08-02 16:30:15
45
amokeonipata shapewear ajah :
Stress
2026-08-02 16:29:25
0
🦋PRETTY ESTHER🦋🇬🇧 :
Yes o I miss port harcourt 🥰
2026-08-03 19:31:43
0
Bhee>>🖤 :
Be like you enter ph new , nah wetin we dey use most of them have a different small engine for ogbono, egusi and the rest
it is not bad biko
2026-08-03 20:34:19
5
Tonye’s Mum :
It’s very common. But they also have big engines in the market. Me and my scanfrost blender against the world abeg
2026-08-02 16:43:06
7
ESTHER💎 :
u no fit see me for this kind settings
is either I use my blender or I use the manual type
or I use the reachable one
cus this one is not hygienic at all
2026-08-02 16:40:45
96
nailedbyify22 :
Yes choba market
2026-08-02 13:54:13
5
Eniola Atteh :
I only saw this when I visited port harcourt too
2026-08-02 16:14:59
7
inside Relationship :
all of you talking about hygiene
even if it's not hygiene once the tomatoes s fire cooking ,,all the germs will be dead
2026-08-02 22:17:30
12
To see more videos from user @miss_barrister5, please go to the Tikwm
homepage.