Calm down na u go chop the fruit of you labour. Omoh seyi too sabi joor 🔥♥️
2026-08-02 22:32:20
13
𝗜𝗕𝗥𝗔𝗛𝗜𝗠47 :
who Born dis fine girl 🥰😂
2026-08-02 20:15:05
13
𝙸̷𝚁̷𝚎̷𝙷̷𝚊̷𝚝̷𝚎̷𝙶̷𝚛̷𝚕̷ :
Lammie❤️😔
2026-08-02 23:51:37
2
ᗷᗩᑕKᎥᑎTᕼEᗯOOᗪ💨🌴 :
E come be like say na only seyi vibez be the only musician wey dey for the industry
2026-08-02 23:03:27
6
Ola mi :
Please title of the song
2026-08-03 07:44:14
1
sosski :
i like you
but
I dislike yr mentor
2026-08-03 10:47:58
1
!¡..💔🥹..¡! :
My baby 🥰
2026-08-02 13:58:49
1
RICHIE :
Je je iwo lo ma Jere ise re💯🐐
2026-08-03 03:27:50
1
ÐAYO…🪐 :
❤️
2026-08-03 13:39:35
1
Folashade :
GTA
2026-08-02 15:28:05
1
Nafi,u :
abeg send me your number
2026-08-03 07:52:55
0
𝗠𝗔𝗟𝗜𝗞✦𝗕𝗘𝗥𝗥𝗬🦀🥶 :
NSNV make we carry this song go top 1 for Spotify and apple music today make we active together do magic for dose two streaming platforms abeg 🙏 we don finish work for Audiomack nah only this tow platforms remain guys let's keep Streaming 🔥 ONE LOVE NSNV ❤️❤️🩹💯🚀
2026-08-03 06:29:41
1
To see more videos from user @lam_mie1, please go to the Tikwm
homepage.