@ezigbonwaotu001: I pass smart bm and ask of funds get money 🥰🎉❤️#fyp #viral #askoffunds @SMART BM❤️🚀 #smartbm❤️🚀#Lifestyle @ASK OF 💕 FUNDS🙌

SUPREME BOY🥶💫
SUPREME BOY🥶💫
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 August 2026 14:47:59 GMT
12731
1021
72
59

Music

Download

Comments

chin.non.nso
Government of Istanbul 🇹🇷 :
Make efcc no see this video ooo
2026-08-03 13:44:27
0
eze.dollar001
eze dollar001 :
Bro 500 hundreds small nah abeg use 100k because smart bm can use more then 300k to do that thing 😂
2026-08-03 16:43:48
0
ifeanyichukwuvict46
Vicky fundz :
some people dey do nonsense in the name of content but God sha
2026-08-03 11:03:04
6
yesamhorlarewaju1
Walking dead’s ☠️😪☠️👻 :
And you go later need that money 😳😂😂
2026-08-03 20:46:16
6
hechizo_de_amor49
iamyannaspeaks_ :
imagine say extra two 00 join that 500 Naira
2026-08-03 13:14:47
1
chrishemsworthdaughter
India Rose Hemsworth :
them fit arrest u for dis but just thank God say ur video no dey go viral 😂
2026-08-02 20:57:06
81
mrkogilian
MrKogilian$£$😈 :
5h wey I go use buy bread and akara😊
2026-08-03 11:05:28
16
big_cashy_jay5
KING_in_my_PRIME👑 :
no matter how I take guide I no fit throw my ₦100 on purpose😂
2026-08-03 17:16:08
5
baby.bella.intern
nonchalant babe 😚😘 :
chaiiii but you no try ooo
2026-08-03 11:58:20
3
jimihdl26
JimihDL26 :
boss if you send me that 5h e go go a long way for me o
2026-08-02 17:15:05
10
720francis
SERGEY :
boss if you use that 5h sub for any of ur fans here e no gor bad 😔😔😔 ooo
2026-08-03 09:36:52
2
zoey.ava.bop
Zoey Ava bop :
him steps they show signs of regretting😂😂😂😂🤣🤣
2026-08-03 19:18:16
1
h.i.m814
HIM :
hmmmmm u no dey fear efcc
2026-08-03 01:17:20
8
jnr.bmk
JNR BMK :
u for send the money come my aza
2026-08-02 17:36:24
5
ajazeebillions35
SON Of AJAYE :
bro you're very funny sha
2026-08-03 14:06:41
1
emmycambodia333
Emmy Cambodia 🇰🇭🍀🔥🪶 :
guy e get people wey need that money 😒😒why na 🤬
2026-08-03 10:17:16
1
ezigbo_nwa_otu001
Ezigbo nwa otu :
I swear
2026-08-02 17:48:02
3
lordofturkey3
edu Nation 🇹🇷🇹🇷🇹🇷 :
use $1000
2026-08-03 18:19:48
0
juniorcel18
🏀 GREAT 🏀 :
Omo money wey u supposed dash me mk I use am drink garri🥺
2026-08-04 00:11:35
0
massage.therapist226
massage therapists :
and my data,done finish ooo
2026-08-04 00:13:51
0
ultraiyke1
Big Ultra😇👈 :
500 wey I for use buy 3 cup of garri 😒🥺
2026-08-03 19:32:22
0
bigdavid510
YANKILOND✉️ 🛫💯😎 :
bro no be lifestyle
2026-08-03 19:28:30
0
walexzy_011
ⓌⒶⓁⒺⓍⓏⓎ :
naso
2026-08-03 10:14:36
0
To see more videos from user @ezigbonwaotu001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About